Ghetto Youths (Explicit)歌词由Majash Jairu演唱,出自专辑《Ghetto Youths (Explicit)》,下面是《Ghetto Youths (Explicit)》完整版歌词!
Ghetto Youths (Explicit)歌词完整版
Tell me watin my God no fit do
Make e kon show me watin God can’t do
Wetin He no fit do
chai
No de exist oh
Make you tell me what my God can’t do
eh God can’t do
Tell me watin God can’t do
Watin He no fit do
Chai
No de exist oh
I bring news from my ghetto
Hustle hard for the ghetto
I bring joy to my ghetto youths
No joy for my ghetto
I bring things wey de bother my mind
Too much thinking fit make man kpai
Enemies want to cuti my life
But nah baba God nah e get my life
I de do the music for the ghetto youths chai
happiness for my ghetto youths
Long life to my ghetto youths
Good things for my ghetto youths
highly am connected
highly am gifted
Spiritually connected
Spiritually I’m gifted
highly am connected
highly am gifted
Spiritually connected
Spiritually I’m gifted
I bring love wey legit chai
Igboro ni mon gbe
Adugbo ni bo ye
I bring love wey de sweet ah
Okorogbo we dey
Ajegunle we dey
Ghetto youths
Don’t stop, don’t stop
Chasing on your dreams
Don’t stop, don’t stop
On your dreams
Don’t stop, don’t stop
Chasing on your dreams
Keep going on and on
Oh nah
No weapon fashioned against me shall prosper
Any man wey beh
Omo nah thunder
If them de try stop me.. I jump over
Cause my steps are guided by Jehovah
My ghetto youths no get no joy
Because the work some de do no legit oh
My country is so difficult
Because to be a man no be beans oh
I de do the music for my getto youths (chai)
Bring peace to my ghetto youths
Happiness to my getto youths
Good things to my ghetto youths
Highly am connected
Highly am gifted
Spiritually connected
Spiritually I’m gifted
Highly am connected
Highly am gifted
Spiritually connected
Spiritually I’m gifted
I bring love wey de sweet chai
Igboro ni mon gbe
Adugbo ni bo ye
I bring love wey legit ah
Okorogbo we de
Ajegunle we de
Ghetto youths
Don’t stop, don’t stop
Chasing on your dreams
Don’t stop, don’t stop
On your dreams
Don’t stop, don’t stop
Chasing on your dreams
Keep on moving on
Oh nah