Shawty歌词由Tiger Vibez演唱,出自专辑《Shawty》,下面是《Shawty》完整版歌词!
Shawty歌词完整版
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
Shawty wear no silicone come
Shawty geti goody nature
Shawty no Dey likey crop top
Shawty no Dey put pant on
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must to lick it up
She no shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out
Shawty no be Micky bam bam
Shawty geti biggy bumbum
Shawty sweet pass Tom Tom
Shawty no Dey like condom
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out
Ojongolo for you bad ass me I no dey wait
Me I know the weight of madness wey man pikin get
Look from my head, toes me I normal
When I display Thomas sankara
They go recover
Na my matter be that tonight we suppose do porny
Kpata kpata men go disarm everybody
Tell that man for corner make e no carry no shawty
Try am
The matter no go funny
Shawty no dey rest
Shawty know the rest
Shawty know say I be member for babalawo
If shawty dey whine
Me I no go vex
I go carry her matter go table for my bed
I fit go dey background when you pata go declare
Kpakurukpa your matter go clear
I go strap out fire still I no go gbez
Make you no go call police o
Kpokpo no be case
Shawty wear no silicone come
Shawty geti goody nature
Shawty no Dey likey crop top
Shawty no Dey put pant on
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must to lick it up
She no shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out
Shawty no be Micky bam bam
Shawty geti biggy bumbum
Shawty sweet pass Tom Tom
Shawty no Dey like condom
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out
She dey shey wellu wellu
Sha walla walla
I must kick it out