E sure for me歌词由Dezign Ovo演唱,出自专辑《Undefeated》,下面是《E sure for me》完整版歌词!
E sure for me歌词完整版
Ehh
Say eh eh eh eh
International
Mmmm
See as e sure for u
E go sure for me
Na time e go take
I'm a blessing in disguise
E sure for me as e sure for u
Na time e go take
I'm a blessing in the disguise
So as e sure for u my guy
We dey celebrate everyday my guy
Me I just the pray I dey wait me time
Like aboki wen wear suit
And wear bow tie
Smile life na turn by turn
Don't give up "stand tall
Make u patience
Keep believing
You will see
Steady on my grind
Chasing muller
Nake nobody come waste my time
Steady running kilometer
Kilome kilome kilometer
See as e sure for you
E go sure for me
I say na time e go take
I know I'm a blessing in disguise
I say as e sure
For you e most sure for you
I say na time e go take
Even stamara go call him papa name
E go call him papa name
Shola Kola Emeka Hamad Okoro Musa Stephen
Everywhere dem go
Dem go dey call your papa name oh oh
I say na only time e go take
Everything go dey fall in place
All man dem go stand on dem feet
And God sef him go rain up
The blessing on u my guy
No dey give up
I know Start small no remain small
Make u stand tall
If u fall crowl
Up push up your body
Cos if
See as e sure for you
E go sure for me
I say na time e go take
I know I'm a blessing in disguise
I say as e sure for u
E most sure for you
I say na time e go take
Even stamara go call him papa name
E go call him papa nam