笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-22 08:28 | 星期三

Craze歌词-Amba Music

Craze歌词由Amba Music演唱,出自专辑《The Preacher’s Son》,下面是《Craze》完整版歌词!

Craze歌词

Craze歌词完整版

The CRAFT music

Hmmmm....

Yeah yeah e yeah....

AMBA....

Where I come from

If you dey normal

Nobody go feel you at all

Wo uh yeah...yeah..

Where I come from

if you dey normal

Nobody go feel you at all

Na why we Craze.. craze

All my friends dey Craze...Craze

Where we dey we Craze...Craze

All the people Craze

On the street we Craze..Craze

In the club we Craze...Craze

Everyday we Craze...Craze

Day and night we Craze oh..o

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

Oga you too dey normal

You come dey dey too formal

Ehh..eh

Why you dey dormant

Abi you no sabi d format

Oh yeah...

Craze at ease... stand at ease

And you no need sabi d song

Cos e no dey normal (No dey normal yeah)

It's an all night something

It's a cruisy something

It's a party something

It's a crazy something yeah...

It's an all night something

It's a cruisy something

It's a very long thing

And it's a something something yeah...

Where I come from

If you dey normal

Nobody go feel you at all

Wo uh yeah...yeah..

Where I come from

if you dey normal

Nobody go feel you at all

Na why we Craze.. craze

All my friends dey Craze...Craze

Where we dey we Craze...Craze

All the people Craze

On the street we Craze..Craze

In the club we Craze...Craze

Everyday we Craze...Craze

Day and night we Craze oh..o

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

Plenty things don dey sup

But e no dey disturb

Cos we get shayo for club

And you know that's wassup

Here we dey with Charles of play

Plenty money we spray

3:45 till dawn DJ TTB dey play

For the all night something

It's a cruisy something

It's a very long thing

And it's a something something yeah...

It's an all night something

It's a cruisy something

It's a very long thing

And it's a something something yeah...

Where I come from

If you dey normal

Nobody go feel you at all

Wo uh yeah...yeah..

Where I come from

if you dey normal

Nobody go feel you at all

Na why we Craze.. craze

All my friends dey Craze...Craze

Where we dey we Craze...Craze

All the people Craze

On the street we Craze..Craze

In the club we Craze...Craze

Everyday we Craze...Craze

Day and night we Craze oh..o

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

Wonbénlá fuonbaná wéy

Wonbénlà fuonbanà wey

Wonbènlá fuonbanà wéy

Tsabellé mowá fuobanáwe

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef2b8VVA9BQ5RWwsDAQ.html

相关推荐

  • Feel Good歌词-Amba Music

    Feel Good歌词-Amba Music

    Feel Good歌词由Amba Music演唱,出自专辑《The Preacher’s Son》,下面是《Feel Good》完整版歌词! Feel Good歌词完整版 Amba....Live my life ah no send no...

  • Only One歌词-Amba Music

    Only One歌词-Amba Music

    Only One歌词由Amba Music演唱,出自专辑《The Preacher’s Son》,下面是《Only One》完整版歌词! Only One歌词完整版 Oooo yeah....uh..uh...Amba I thought ...

  • Mingle歌词-Amba Music

    Mingle歌词-Amba Music

    Mingle歌词由Amba Music演唱,出自专辑《The Preacher’s Son》,下面是《Mingle》完整版歌词! Mingle歌词完整版 Amba....Yeah eh eh eh....Am living my life ...

  • 可爱歌词-是你的林溪啊

    可爱歌词-是你的林溪啊

    可爱歌词由是你的林溪啊演唱,出自专辑《可爱》,下面是《可爱》完整版歌词! 可爱歌词完整版 丘比特悄悄射中我的心晕眩中我听见心跳声呼吸都变得如此轻盈你像那...

  • Всё бывает в первый раз (из к/ф Майор Гром: Игра)歌词-Сироткин

    Всё бывает в первый раз (из к/ф Майор Гром: Игра)歌词-Сироткин

    ( / : )歌词由演唱,出自专辑《 》,下面是《 ( / : )》完整版歌词! ( / : )歌词完整版

  • Atampa歌词-Amba Music&Magnito

    Atampa歌词-Amba Music&Magnito

    Atampa歌词由Amba Music&Magnito演唱,出自专辑《The Preacher’s Son》,下面是《Atampa》完整版歌词! Atampa歌词完整版 Haba Dodo.....Amba.....Shey na the ...

  • 我的小傲娇歌词-百雾茶

    我的小傲娇歌词-百雾茶

    我的小傲娇歌词由百雾茶演唱,出自专辑《我的爱恋》,下面是《我的小傲娇》完整版歌词! 我的小傲娇歌词完整版 漫天繁星像你的眼睛似懂非懂我过度的迷恋你你一抹...