笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 14:02 | 星期六

BAMISHE (Explicit)歌词-Boi Malik&Sonia Diamante

BAMISHE (Explicit)歌词由Boi Malik&Sonia Diamante演唱,出自专辑《BAMISHE (Explicit)》,下面是《BAMISHE (Explicit)》完整版歌词!

BAMISHE (Explicit)歌词

BAMISHE (Explicit)歌词完整版

This life get comer if you no get the raba yeah

I never talk finish my girl don serve me breakfast yeah

Wetin wan cause am because money no dey aza yeah

Busy loving when another man is taken over

Many many eyes dey see whenever there is no shi shi

This life don teach me lessons we still dey learning

Kini oju otiri

For this young age.

I just pray make e no go be everlasting agony

O lord ooo

Lord as I dey scream your name

Ebenimobe

Baba Bamishe

Make e my hustle make he no be in vain

Baba God oo

My mama dey getto dey pray

Make her pikin get wetin him dey chase

Ebenimobe

Baba Bamishe ee

Baba Bamishe ee

Baba Bamishe

Baba Bamishe ee

Baba joor Bamishe

Baba show me that way

Baba show me that way

Baba Bamishe

Babe joor Bamishe eee

See I be one man soldier

I be second daughter so I go gats be stronger.

As I look my left that’s corner

So many things wey Dey make me sober

So many things I Dey do for love

So many bills I Dey pay on top

And If e no be money make we lock am up

Cos me I no go gree till I get to the top

And Shawty say monalisa

If I put am for back she be compromising

Mummy said no room for memorizing

If it comes around then it’s trespassing

And Shawty say monalisa

If I put am for back she be compromising

Mummy said no room for memorizing

If it comes around then it’s trespassing

Oluwa Bamishe

Oluwa Bamishe

make he bless my way

make he bless my way

As I dey run my race

As I dey run my race

I dey face my fears

I dey face my fears

Baba God oo

My mama dey getto dey pray

Make her pikin get wetin him dey chase

Ebenimobe

Baba Bamishe ee

Baba Bamishe ee

Baba Bamishe

Baba Bamishe ee

Baba joor Bamishe

Baba show me that way

Baba show me that way

Baba Bamishe

Babe joor Bamishe eee

And Shawty say monalisa

If I put am for back she be compromising

Mummy said no room for memorizing

If it comes around then it’s trespassing

And Shawty say monalisa

If I put am for back she be compromising

Mummy said no room for memorizing

If it comes around then it’s trespassing

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef2b8VVA9BgFQUAQFDA.html

相关推荐

  • 红豆 (cover: 方大同)歌词-麓仔

    红豆 (cover: 方大同)歌词-麓仔

    红豆 (cover: 方大同)歌词由麓仔演唱,出自专辑《麓仔翻唱集》,下面是《红豆 (cover: 方大同)》完整版歌词! 红豆 (cover: 方大同)歌词完整版 红豆 (Red Bean) ...

  • Flying Bird (cover: Julian Layn)歌词-童锦程

    Flying Bird (cover: Julian Layn)歌词-童锦程

    Flying Bird (cover: Julian Layn)歌词由童锦程演唱,出自专辑《童锦程翻唱集》,下面是《Flying Bird (cover: Julian Layn)》完整版歌词! Flying Bird (cover:...

  • 我的重庆歌词-梁宇广

    我的重庆歌词-梁宇广

    我的重庆歌词由梁宇广演唱,出自专辑《我的重庆》,下面是《我的重庆》完整版歌词! 我的重庆歌词完整版 我的重庆作词:梁宇广作曲:赵梦弦演唱:赵梦弦我爱观音...

  • 昨夜星辰 (cover: 高胜美)歌词-小丫头芳姐

    昨夜星辰 (cover: 高胜美)歌词-小丫头芳姐

    昨夜星辰 (cover: 高胜美)歌词由小丫头芳姐演唱,出自专辑《小丫头芳姐翻唱集》,下面是《昨夜星辰 (cover: 高胜美)》完整版歌词! 昨夜星辰 (cover: 高胜美)歌词...