Serial Killer (Explicit)歌词由Grey Jamès演唱,出自专辑《Serial Killer (Explicit)》,下面是《Serial Killer (Explicit)》完整版歌词!
Serial Killer (Explicit)歌词完整版
Na your problem
Na big problem
If you hate on me
Na huge problem
Na your problem
Na big problem
If you hate on me Grey!
Na huge problem
Hennessy dey pour for my watch
My time it is dripping
I'm getting money in a rush And buy a house every season
And every other night I dey work
Government dem be snoozing
I'll be sucking on a blunt
So I'm fly to the ceiling
Reggae & blues aeh!
Gbogbo eyi cruise
I heard a rumour they wan end who?
You go tell me who be the Maga wey send you
Yeah yeah
Wetin consign you?
Shey because I no dey talk I dey with strap too
And all my nigga's fit erase you likka pencil
And All the demo you dey do I'm badder than you
Cause I'mma serial killer ohh
Na me dey kill the beat e gon
Na me dey give them vibes e gon
Cause I'mma serial killer ohh!
Na me dey murder beat e gon
Na me be Ted Bundy for words
Woke up in the morning & I brush up my teeth
And Look inner the mirror
Legend dey for the mirror Glorious man made interior
Omo no go do me koni
E no funny
Fit to kee for money
No be joking
Nigga no go owe me
E no funny
Cause I fit to catch your body
Reggae & blues aeh!
Gbogbo eyi cruise
I heard a rumour they wan end who?
You go tell me who be the Maga wey send you
Yeah yeah
Wetin consign you?
Shey because I no dey talk I dey with strap too
And all my nigga's fit erase you likka pencil
And All the demo you dey do I'm badder than you
Cause I'mma serial killer ohh
Na me dey kill the beat e gon
Na me dey give them vibes e gon
Cause I'mma serial killer ohh!
Na me dey murder beat e gon
Na me be Ted Bundy for words
Na your problem
Na big problem
If you hate on me
Na huge problem
Na your problem
Na big problem
If you hate on me
Na huge problem