Mabinu Ori歌词由Mebiloz&Kaystar The Billion演唱,出自专辑《Mabinu Ori》,下面是《Mabinu Ori》完整版歌词!
Mabinu Ori歌词完整版
Yeah eee
Ahan
I’m fresh and clean
You can see me when i enter scene
I’m blessed you know i mean
I’m fresh and clean
You can see me when i enter scene
I’m bless you know i mean
Mabinu ori oooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Geng know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze (Aje)
Even your Gang know say I get Steeze
It’s Mebiloz, So me Gozza dem
Your Own na your Own O,
I no follow you drag am o
My Own na my own O,
make you no follow me drag am o
Cos i get Steeze I get Steeze I get Steeze
Them won bury the seed, omo I turn Trees
Too much eyes dey watch me like Netflix
I get Jesus, I get peace, I get Skillz
You no need to vex for my head o
The Universe don accept me
You no suppose vex for my head o
I get Grace wey dey back me.
Mabinu ori oooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Geng know say I get Steeze (Olorun)
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze (Jeomo )
I get Steeze , I get Steeze
Even your Gang know say I get Steeze (Olorun)
Hmmmm hmmmm hmmm
Eyiiii eeeee
Kaystar baby (ok ooo)
Ahaan Eyeh binuori
Eyeh binu ori eee
Kinto di alaye kinto di alaye
Mo moh ti oju miri eee
kudusi mabinu ori oooo
Eyeh fori wori ooo,
i give God the glory, Telling my glory story
sharing my testimony oo
Kosi ohun teleshefunmi sheyfunmi
Oloru malon sheyfunmi
Baba Godi lodemi odemilade
Ori mi malo gbemileke awon eni ibi
I’m fresh and clean
You can see me when i enter scene
I’m bless you know i mean
Mabinu ori oooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit be like me
Mabinu ori ooooo cuz u no fit do like me
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Geng know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Girl know say I get Steeze
I get Steeze , I get Steeze
Even your Gang know say I get Steeze