Find Money歌词由Alphaboy”GS”演唱,出自专辑《Find Money》,下面是《Find Money》完整版歌词!
Find Money歌词完整版
I've been steady fighting from the 90's
Even if them never born me then
I've been banning many people with authority
Dem don forget sey me anno come empty handed
For here na me Dey charge you felony
Incase you don't know
I'm not ordinary
Dey find my inner peace
With my energy
You no fit block my way you gather your armies
Ajeh! No be everybody go feel the pain
People wey I tell
Dem no relate O O
Dem no relate
Dey fine biggie money
I go need agba picker
If it goes the south
I go burst you with soldier
Nah my money no Dey cap Ye! Ye! Ye!
Credit my aza with better rate
I been Dey reason am
E be like sey nah sapa kill me for my first life
Dey find money like sey nah me broke pass
Me no remember the time
I check up on my health last!
Oh oh
Make yunno Dey think otherwise about me
Nah money I Dey find no be sey I greedy
If I broke anno go fit call nobody
But I get many people wey want make I bring
Ajeh! No be everybody go feel the pain
People wey I tell
Dem no relate O O
Dem no relate
Dey fine biggie money
I go need agba picker
If it goes the south
I go burst you with soldier
Nah my money no Dey cap Ye! Ye! Ye!
Credit my aza with better rate.. eh eh be
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Ajeh! No be everybody go feel the pain
People wey I tell
Dem no relate O O
Dem no relate
Dey fine biggie money
I go need agba picker
If it goes the south
I go burst you with soldier
Nah my money no Dey cap Ye! Ye! Ye!
Credit my aza with better rate
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba
Inna inna inna
Me no like wahala
Me no like wahala so make you pay me my raba