Grace歌词由Mayella演唱,出自专辑《Grace》,下面是《Grace》完整版歌词!
Grace歌词完整版
Oloun
Oloun Oloun
No fugazzi!!! It's veer
The baddest producer
Oshey Oloun
Call me mayella
If no be grace I for don die
Shoutout to baba jah the most high
One man with God Issa majority
No be by power or spirituality
I no fit give up o
Man go Dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti
I no fit give up o
Man go Dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti
Many people say I don pai o
Awon kan Sope I don gone
Jah jehovah Dey for me
Olohun oba mbe leyin mi o
Binubinu ema binu mi
Moti jelo koro se
Sope Otilo Sope otilo
Sope Otilo
Kosoro se
Won duro demi pe mo ma toro bara
Mo wa n jaye lavida
No time for beef omo kosija
As long as making the raba
Mo goke agba mio ni re'le seh o
Won ti reke be won ma ba'be je o
Baba nbe loke o si n se'be seh o
Idamu industry mo ma lo'be pe o
If no be grace I for don die
Shoutout to baba jah the most high
One man with God Issa majority
No be by power or spirituality
I no fit give up o
Man go Dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti
I no fit give up o
Man go Dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti
I am here to stay eyin alakori
Trying to rule me, 'afi gba tee se kan ri
Omo araye le eda adamo
Mo ti gbera tan awon gan damo
Man I triumphant I have been tru a lot
No long capping oga no long talk
I go wish you well if you wish me well
U no go see draw it u wish me dead o
Man I triumphant I have been tru a lot
No long capping oga no long talk
I go wish you well if you wish me well
U no go see draw it u wish me dead o
Omo araye le eda adamon
Mongbera tan awon go damon
Owo wole ota mi daran
Ebenudake oro mi lonso
If no be grace I for don die
Shoutout to baba jah the most high
One man with God Issa majority
No be by power or spirituality
I no fit give up o
Man go dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti
I no fit give up o
Man go Dey jazz up o
Steady on my grind no be fugazzi
Am here to stay won o ni wamiti