Activate (Explicit)歌词由Tommy Pizzle&Baby Boi演唱,出自专辑《Activate (Explicit)》,下面是《Activate (Explicit)》完整版歌词!
Activate (Explicit)歌词完整版
Pizzle
Chai Yao
Call me baby Boi
See my phone ringing
Pizzle is calling
Tell me what’s poppin
About the money
Send me the login
So we can earn it
Boys wanna ball in
We calculating
Activating
Yea we calculating
Owo por gan we calculating
For the party we Dey activating
Activating
Yea we calculating
Owo por gan we calculating
For the party we Dey activating
Activating
We Dey activating here
Calculating
We Dey calculating here
Activating
We Dey activating here
Calculating (Pizzle)
We Dey calculating here
Activate
E ba mi shi gate
E ma binu pe mo late
E ba mi pe aunty Kate
Awon girls yi bad
Olorun won ni ka
Big bu** all around
Everybody lo ti high
Why this nigga come dey
Look like he no know person
Oh
They tell me say you gum body
Why you come dey form
You for talk when I say talk
You come dey form like say
You be one big boss
Tell them say I don come with new song
Ah falila don chop up
She wear short with red top
{Alihamdulilah}
Omo she set gan
Tell them say I don come
With new song
Come turn up for the party
Make you come pop
And we no Dey stop
We no flop
Ah
Let’s go to the top
Activating
We Dey activating here
Calculating
We Dey calculating here
Activating
We Dey activating here
Calculating
We Dey calculating here
Put am for reverse o
Make you no Dey dull am
Dull am o
Bad man Dey online o
So we collect all the dollar dollar o
Ko sere ni Moscow
No dulling
If no be money matter no call me
Oshamo pizzle wats poppin
Send me cash
Make I send the login
I get sense I come fine
So no cap we go dey alright
I go spend all my money here
We go shayo
Till the morning light oo
Overnight we go dey alright
Halftime for the party
Full time for the grind
And here we no slack
No cap
Ah
Activate one time.
Activating
We Dey activating here
Calculating
We Dey calculating here
Activating
We Dey activating here
Calculating
We Dey calculating here.
Written by: Oladinni Michael &Olamide Omisore