Good Life歌词由Billirano&O.P.Y演唱,出自专辑《Good Life》,下面是《Good Life》完整版歌词!
Good Life歌词完整版
It's your boy O.P.Y
Hmmm da da o
Iam iam I Am billirano
(Yah billirano)
E no fit be like this forever o
Man been striving everyday koleda o
Koma gbodo ja sasan wonma damida o
Suffer suffer omo e dey tire man
E dey tire man
And I been down for a while now
Ki owo nla wole kingbo gban gban
Omode ni mi mio gara
Where the money dey
So tell me kajowa o
Shey bi na my dream I dey follow
Forget all my sorrows for life
Eni lamo koseni tomola
And If yawa sup everybody masa
Depend on yourself e go better broda
I just wan dey
Dey enjoy myself ah
Good life no stress
E no easy to get to the top
But kode matter madebe
I gats to do this everyday
Kosi eni toma bamishe
I gats to hustle all alone
I come this life alone
(Oh oh oh ayy)
Ayy eh eh ayy
Ayy eh eh ayy
Normally I dey try
Normally I dey grind
Many times I been dey think
Many days I dey reminisce
Wetin my eyes don see
Wetin my eyes don see for street
Sapa otito
Wetin you do me
So abeg free me make I go
One hit make I blow
Many many foes kokanmi
I still dey go (Ye ye ye)
I just wan dey
Dey enjoy myself
Ah good life no stress
E no easy to get to the top
But kode matter madebe
I gats to do this everyday
Kosi eni toma bamishe
I gats to hustle all alone
I come this life alone
(Oh oh oh ayy)
It's Segha beat pro