笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 08:31 | 星期六

Forgive Me (Explicit)歌词-Hitmoni OG

Forgive Me (Explicit)歌词由Hitmoni OG演唱,出自专辑《Forgive Me (Explicit)》,下面是《Forgive Me (Explicit)》完整版歌词!

Forgive Me (Explicit)歌词

Forgive Me (Explicit)歌词完整版

Sadgenna

Alien head

If I ever sin you

I beg forgive me

I be only flash and blood

(Uh! Huh!)

I just want to make money

(Yeah! Yeah!)

If you kpai me now

Wetin you go talk mommy?

Have been suffering

From a long time

And the devil still

Dey keeping calling

Uh! huh! Huh!

I have been struggling for my life

If money come now, I go enjoy um!

Man dey find a better life

(Better life)

Africa likkle bwoy from Ghana

Want to fly high! up, up high

African bitches

Still dey keep me boiling

I be your Jesus

Shea you know now?

Them go talk, this and that

Wetin you do pass

Them go carry come back

If I get olosho

I go knack um from back

And if she go

She go better come back

Maame water, Wetin you do them

Wey them dey carry your matter

I don bomb tired

Holy Ghost fire

Anyone try back to sender

Yeah! Yeah!

I have been struggling for my life

If money come now, I go enjoy um!

Man dey find a better life

(Better life)

Africa likkle bwoy from Ghana

Wants to fly high! up, up high

African bitches still

Dey keep me boiling

I be your Jesus

Shea you know now?

If I ever sin you

I beg forgive me

I be only flash and blood

I just want to make money

If you kpai me now

(Oh no)

Wetin you go talk mommy?

(Yeah, yeah )

Have been suffering

From a long time

And the devil still

Dey keeping calling

Uh! huh! Huh!

I have been struggling for my life

If money come now, I go enjoy um!

Man dey find a better life

(Better life)

Africa likkle bwoy from Ghana

Wants to fly high! up, up high

African bitches still

Dey keep me boiling

I be your Jesus

Shea you know now?

Sad Generation one man up

One man gone

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef31fVVA9BQ1aVQYADw.html

相关推荐