E Go Be (Explicit)歌词由OG Wizzyboi演唱,出自专辑《Story of a Hustler (Explicit)》,下面是《E Go Be (Explicit)》完整版歌词!
E Go Be (Explicit)歌词完整版
Everyday boys dey grind
Because we need a good life
Buh our government don't even care
All they know is to park our money
They send they children away
When the poor kids are dying
If no be Jah Johova
They for don close my chapter
But I promise them that one day
Them go dey hear man voice from away
Make you just dey do your jaz
But I hope you know God is the greatest
Wetin go be go be
More life to all my jigas
Wetin go be go be
More funds to all my niggas
Wetin go be go be
More life to all my jigas
Wetin go be go be
More funds to all my Niggas
Small transaction with jet pay
Rabar don full body
All my nigger are up all night
Cuz we wan fresh like
If you no hustle no body go pay your bills
Many many things wey dey bother man head
Na Only me know as E dey sub for my head
I wan live soft like big poco Lee
Make i forget all my sorrow ni
I wan make money
Not to dey borrow borrow ni
Tell me Wetin I gain
if I no make money tomorrow
Ooh ooh tomorrow mmm
That's a losing game
Everyday boys dey grind
Because we need a good life
Buh our government don't even care
All they know is to park our money
They send they children away
When the poor kids are dying
If no be Jah Johova
They for don close my chapter
But I promise them that one day
Them go dey hear man voice from away
Make you just dey do your jaz
But I hope you know God is the greatest
People doing a lot of shit for the money
Popo chasing boysfor the money
People doing a lot of things for the money
Popo chasing guys for the money
(Higher higher higher higher)
Wizzyboi vibes
(Wizzyboi vibes to the world )
Give them