笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-26 06:06 | 星期天

Carnivorous歌词-ORK

Carnivorous歌词由ORK演唱,出自专辑《Carnivorous》,下面是《Carnivorous》完整版歌词!

Carnivorous歌词

Carnivorous歌词完整版

Oraku lele yi ooo

Where dem dey?

Why dem no won wait

When they see me coming, dem dey gbes

Coz we give dem chase

Oh no

Oma sheyyy

Dem boiz dem know no say oraku no deh play eh

Chorus

Carnivorous

For this jungle we infamous

Other mammals dey fear us

How we do am

Koleye wonnnn

Carnivorous

For this jungle we infamous

Animal in the kingdom

Preying on the prey prey prey

VERSE 1

Won pe jo

Won fe ba mi ja

Dem no know say I’m that nigaa

So I stand tall

I stand gidigba

That kind move is sinister

Tell me who gave the order

We go enter one trouser

Wetin you dey plan is suicidal

So check am well

No pass the raider

I work hard and I ball harder

When we hit, we hit harder

Yesterday nice Today better

We doing good, so don’t bother

Bad energy dapada

This journey you see Na forever

Oma sheyyy ooo

Dem boiz dem know no say oraku no deh play eh

Chorus

Carnivorous

For this jungle we infamous

Other mammals dey fear us

How we do am

Koleye wonnnn

Carnivorous

For this jungle we infamous

Animal in the kingdom

Preying on the prey prey prey

Verse 2

Carnivorous no dey rest

Carnivorous no dey sleep

Carnivorous no get time

Carnivorous too dey fast

Carnivorous don too ripe

Carnivorous always grinding steady looking for money

Carnivorous is too busy

Cos the life e no easy

Look up look up

After the sun e go rain

The rain go wash away your pain

So tey Na you go dey rain

Everybody go dey follow you play

Remember no pain no gain

Steady pushing no complain

Tap opportunities

No delay

Joy come in the night

So don’t blame the day

Chorus

Carnivorous

For this jungle we infamous

Other mammals dey fear us

How we do am

Koleye wonnnn

Carnivorous

For this jungle we infamous

Animal in the kingdom

Preying on the prey prey prey

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef353VVA9BQ1TVgoHCg.html

相关推荐

  • Poseidon (Explicit)歌词-Yayi&Manija

    Poseidon (Explicit)歌词-Yayi&Manija

    Poseidon (Explicit)歌词由Yayi&Manija演唱,出自专辑《Poseidon (Explicit)》,下面是《Poseidon (Explicit)》完整版歌词! Poseidon (Explicit)歌词完整版 Las...

  • アルストロメリア歌词-Hello Sleepwalkers

    アルストロメリア歌词-Hello Sleepwalkers

    アルストロメリア歌词由Hello Sleepwalkers演唱,出自专辑《アルストロメリア》,下面是《アルストロメリア》完整版歌词! アルストロメリア歌词完整版 アルスト...

  • Treasure歌词-Mr Tout Le Monde

    Treasure歌词-Mr Tout Le Monde

    Treasure歌词由Mr Tout Le Monde演唱,出自专辑《Treasure》,下面是《Treasure》完整版歌词! Treasure歌词完整版 I was saying I like summerwhile you prefer...

  • Seora de Tal歌词-Vicente Fernández

    Seora de Tal歌词-Vicente Fernández

    Seora de Tal歌词由Vicente Fernndez演唱,出自专辑《Vicente Fernndez Le Canta a los Grandes Compositores de Mxico》,下面是《Seora de Tal》完整版歌词! ...