Tell me歌词由Orighinal演唱,出自专辑《Tell me》,下面是《Tell me》完整版歌词!
Tell me歌词完整版
Checki wo lyf from the day u were born
Abrabo y3 bona nka yabor
We dey work all night long
Enfa nti still naa we dey bored
Life no be easy as said
We hustle on the street for long
More non stop
Ibe myself and me alone
Life no be easy but
Meni kobo nso meda3soo so
Village boy with a city dream
Every work Adey do
Ino Dey take
Everyday every time
Adey work
Wetin man do man
To make man envy man
Oh Yh tell me
Tell me
Tell me make I know
Tell me
Something about life
Enye saa menko o
Why the journey rough
Ei
Everything I plan
idey flop
A poor boy like me Adey on the street
To get something for home
Ma jiggy man why
We dey on the street
Up n awake
Pananawey
still Adey force
Wetin the life
Everything fake
Chaley life no be easy, if I tell my story
U go cry for me o
Wetin man do man
Tell me why u envy a man
Wey struggle
Hustle to get something home
Tell me
Tell me make I know
Tell me
Something about life
Enye saa menko o
Wetin man do man
Tell me why u envy a man
Wey struggle
Hustle to get something home