Rabbah歌词由Samkid Moore&Small Bella演唱,出自专辑《Rabbah》,下面是《Rabbah》完整版歌词!
Rabbah歌词完整版
Hustle everyday for the raba
Omo no relent wa gba raba
Keep pushing you go make ham
You started from nothing
No mean say o le make e
I no perfect I fit offend anybody
Mio de mo nu anybody
Struggling everyday in the ghetto
The story go change omo shey you get oo
At my young age
Have been chasing the raba
Everyday have been chasing Mulla
Focus on my life
And I no foor
I’m not to young
To get this money
Why be say you Dey which me bad
I never blow you won make i pyn
You won make i pyn
If raba drop dem go feel my melody
Nobody Dey when I get no money
No follow dem play
No follow Dem seh
Nah raba
make you follow Dey chase
The story no go sweet
If I no chase raba
Ati mo de mo ti kun shey barber
I getti bread gimme butter
Unnecessary talking wo is not my thing
Lord Loru lafin wa whiti
I know I’m an sinner
Forgive all my sin
I just Dey wonder
Wetin all Dey do
I no fit settle for less
80k dolls omo no be less
Still on jah
My worries are less
My worries are less
I no Dey settle for less
As I Dey run ham make I no regret oo
Everything he go set o
Available don Dey red oo