Life Sucks歌词由Akande演唱,出自专辑《Life Sucks》,下面是《Life Sucks》完整版歌词!
Life Sucks歌词完整版
Ehhh eh eh eh ahhh ah ah ah
Emi Akande eh eh
Yebariba somebody bobo, yebo
Talk dey
I no fit explain
Alcatraz pizza, lojo Saturday
You dey face ham
I dey face ham
Buh I get believe say
God go change ham
Life bad life suck
Normally me I no go give up
Industry no be cultist
Fearing come plenty for upcoming
Proper investigation
Talo pano tafin riran
Otafa yido bori
If human no see you, God dey see you
Remember you no be God
And where you dey today
Shebi na God
(Shebi na God!!
And you no be God!!)
We want peace
We no want Wahala
Ashiriyin ma tu, lola satia
Awon toti lo, korun kewon
We wey we dey make
We live long ohnn
Emi ni Akande eh!
I'm on the race
Oro po mio le shalaye
Billi billi na en I dey chase
Na en I dey chase
Ankara oyato si lace
Oyato si lace
Na God be my own brace
Won fe stain white mi mo wa stainless
Them Dey bad mouth me
They are useless
Your enemies dey in your family
Some friends dey like a family
Tabatiada fun awon enemies
Money matter I no wan any gist
Eh I no Dey pass my lane
God abeg come and bless my way
I dey go jeje in my lane
Them be acting they are helping you
Deep down they are hurting you (Uhuh)
Talk dey, I no fit explain
Alcatraz pizza, lojo Saturday
You dey face ham
I dey face ham
Buh I get believe say
God go change ham
Life bad life suck
Normally me I no go give up
Industry no be cultist
Fearing come plenty for upcoming
Talk dey, I no fit explain
Alcatraz pizza, lojo Saturday
You dey face ham
I dey face ham
Buh I get believe say
God go change ham
Life bad life suck
Normally me I no go give up
Industry no be cultist
Fearing come plenty for upcoming
(Eh eh eh emi Akande eh Yebo!!)