Grateful歌词由Twin Terror演唱,出自专辑《Grateful》,下面是《Grateful》完整版歌词!
Grateful歌词完整版
(Intro)
Tutu be di daddy
Nana be your mommy!
First verse
One time for dey people wey Dey jam My song!
Ah 2 time for dey people wey Dey Dance Along
I no lie omor e de sweeeeeet me
E Dey sweeeet me for my body and my soul yk!
My song the knack like jam
Orobo too sweet I no do lekpa!!
When slip comot u Buga!
But is all love we no do Buga!
Second Verse
My song dey nak like jam
I be slim boy wey like baka!
The beat mad brother
Make you no dull you de for panya (x2)
Hook verse!
Shay be na baba God wey Dey bless Me
You no fit come dey stress me!
You no fit come dey test me!
Now all the enemies don Dey fear
Dem no fit come dey near me!
Dem no fit come dey near me X2
Chorus!!
I鈥檓 soo Grateful oo
I鈥檓 so thankful oo
I鈥檓 soo Grateful oo
Baba I鈥檓 soo thankful!
Third verse!
Regina too de do me dirty
She de do me dirty!
Jehova no go leave me empty
Baba show your mercy!!
My song dey nak like jam
I be slim boy wey like baka!
The beat mad brother
Make you no dull you de for panya
My song the knack like jam
I orobo too sweeet I no do lekpa
When slip comot you Buga!
But is All love we no do Buga!
My song dey nak like jam
I be slim boy wey like baka!
The beat mad brother
Make you no dull you de for panya
Shay be na baba God wey Dey bless me!
You no fit come dey stress me
You no fit come dey test me
Now all the enemies don dey fear me
Dem no fit come dey near me!
Dem no fit come dey near me!
Chorus!
I鈥檓 soo Grateful oo
I鈥檓 soo thankful oo
I鈥檓 sooo Grateful ooo
Baba I鈥檓 soo thankful!!
Outro!
Voltage!
Chuchu d鈥橝rmani!
Wicked combination!