Trust Fund (Original)歌词由Gafgold&Terry Apala演唱,出自专辑《Trust Fund》,下面是《Trust Fund (Original)》完整版歌词!
Trust Fund (Original)歌词完整版
Sho mo mi
If I show you Wetin Deh my aza
Omo o ma gbe to mi
Be like sunami
Any party weh we enter
We Deh spray the money see flooding
Elo ni Woo bawa
Plenty money full my pocket
But I no Deh gara
Because I Deh give you chance
No mean say you be father
I must say o
Call all your girls to come to party
How many drinks I go pop till you know me
Girl weh you wife evey night she Deh call me
All of your guys
don confirm my doings
I no Dey cap
Shey na money wey you want
Mmm owwa
Btc nko owwa
Dangote money owwa
Tinubu funds
Owaa mmmm owaa
Mmm owwa
Btc nko owwa
Dangote money owwa
Tinubu funds
Owaa mmmm owaa
Don Pablo ni moje
Mike Adenuga otedola nor reach my level
No be bragging leave that one for now
Fimile kemi jaiye mi
Trust fund na the way
Ka jaiye foreign l'ozumba mbadiwe
Toba fe rowo I go show you the way
I be big boy ma Fara we
Mo ra'ile mo ra moto molowo lowo
mo ni properties
kaka kiri nor be play
Para gidi gan ni
No be shere
E fimile kin jaiye mi
E ma dami duro
Trust fund
Ibe ni moti rowo mi ti mo kojo ti mo fin se big boy
Ele like South fund
K'eni body ma bere lowo mi
Kilode ti mo fi'n jaiye bayi
Won le dami duro
Let them know
Call me Mufasa
I been king for the hood
I Paid my dues
I no give them scope
Owo wa leko o
Omo na you no get am
Aye ole
Kon ma le son mo
If you get money e Deh ginger man
If any body bere
Bi mo se saye mi o
Se na trust funds
We deh spend
Mmm owwa
Btc nko owwa
Dangote money owwa
Tinubu funds
Owaa mmmm owaa
Mmm owwa
Btc nko owwa
Dangote money owwa
Tinubu funds
Owaa mmmm owaa