笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-20 13:19 | 星期一

Mumu (Sped Up)歌词-DJ Neptune&Joeboy

Mumu (Sped Up)歌词由DJ Neptune&Joeboy演唱,出自专辑《Mumu (Sped Up)》,下面是《Mumu (Sped Up)》完整版歌词!

Mumu (Sped Up)歌词

Mumu (Sped Up)歌词完整版

Greatness!!!

Sig

Signal

Pon deck

DJ Neptune, Hit me

Oya romance me

Feed me till I belle full

Mo ni ko fa mo mi

I’m your man and I’m your boo

Order bills on me

Because the pocket heavy too

And I must shine my thirty-two when I see you

Making me fall again, again

Me I go come again, again

Anytime you call my name, my name

I go answer eh

Body wey get power, ah eh

Na water bam bam eh

Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want I go do

Na love I dey love I no be mumu waka

Yeeh, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love I no be mumu waka

You self know say you bad

You dey overtake

I get sugar to give o

Come and chop my cake oo

Odo nothing to you

Nobody do reach you

Oya give me small

No dey denge pose ahh eh

Critically, nobody fit do you like me

Babe oya sit down pon it pon it

Whine to the bass make you injure me

Go in go in go in

Na pop we dey pop we go get limit

Babe you can sit down on my face

I go give you time that you gave me

Making me fall again, again

Me I go come again, again

Anytime you call my name, my name

I go answer eh

Body wey get power, ah eh

Na water bam bam eh

Go call your father eh and call your mother eh

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want I go do

Na love I dey love I no be mumu waka

Yeeh, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want I go do

Na love I dey love I no be mumu waka

Yeeh, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love I no be mumu waka

Greatness!!!

DJ Neptune

Joe, Joeboy pon deck

Joeboy pon deck, Joe Joe

Joe, Joeboy pon deck

Joeboy pon deck

Sounds Of Neptune

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef395VVA9Bg9WUwQAAQ.html

相关推荐

  • 最兄弟歌词-J.V.E李以诺

    最兄弟歌词-J.V.E李以诺

    最兄弟歌词由J.V.E李以诺演唱,出自专辑《逃城》,下面是《最兄弟》完整版歌词! 最兄弟歌词完整版 最兄弟 - 李以诺J.V.E词:J.V.E李以诺曲:J.V.E李以诺编曲:方...

  • 【洛天依】灰色的歌 (Single Version)歌词-Broad Wee&洛天依

    【洛天依】灰色的歌 (Single Version)歌词-Broad Wee&洛天依

    【洛天依】灰色的歌 (Single Version)歌词由Broad Wee&洛天依演唱,出自专辑《灰色的歌》,下面是《【洛天依】灰色的歌 (Single Version)》完整版歌词! 【洛天依...

  • 『機動警察パトレイバー』MIDNIGHT BLUE (其他)歌词-KISSME QUICK

    『機動警察パトレイバー』MIDNIGHT BLUE (其他)歌词-KISSME QUICK

    『機動警察パトレイバー』MIDNIGHT BLUE (其他)歌词由KISSME QUICK演唱,出自专辑《みんなのテレビジェネレーション アニメ歌年鑑1989年》,下面是《『機動警察パ...

  • 《緩》 (其他)歌词-言和

    《緩》 (其他)歌词-言和

    《緩》 (其他)歌词由言和演唱,出自专辑《《轻重缓急》》,下面是《《緩》 (其他)》完整版歌词! 《緩》 (其他)歌词完整版 作曲 : 无刃妖影 作词 : 无刃妖影霞栖...