笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 02:16 | 星期五

God Abeg歌词-Mavoranking&Kontrolla

God Abeg歌词由Mavoranking&Kontrolla演唱,出自专辑《Voltage》,下面是《God Abeg》完整版歌词!

God Abeg歌词

God Abeg歌词完整版

Hunhunhun

Mavoranking yeye

Ei Ei

Double pro pro

Dey call me kontrolla

So many things

Way my eye don see

So many things

Way dey bother me

No brother to tell oo

I dey on my grind and no level

Economy self dey pressure me

No brother to tell oo

Hunhun I say

Which kind life be this

Which kind life be this oo

Which kind life be this

Which kind life be this oo

God Abeg oo

Abeg oo

God Abeg uowuwo

Abeg oo

Early this year

I was fighting depression

All I wanted was to blow

And posses all my possession

Along thy Line

I see things

Way I nor bargain for

Run I nor fit run

But this was not

What I bargain for

I heard I heard I face

My front as I dey move

No time for explanation

I don't have nothing to prove

I'm human too trust me

I'm trying to improve

Oga nor come use your Ragae

Dey spoil my blues oo

5k dolls wey woman pay u say e die

She pay another 5k

U still tell me say e die

Chairman my foot

Me and you no say u dey lie

U chop the money clean mouth

Come they tell me say e die

But no wahala

I leave everything for GOD

He dey see everything

So I go leave am Make e judge

Karma na bitch

And surely surely e go catch u

Who u laugh today

Tomorrow fit come dey laugh u

Which kind life be this

Which kind life be this o

Which kind life be this

Which kind life be this o

God Abeg abeg ooo

God Abeg ooo abeg oo

God Abeg uowuwo

Abeg oo

Oluwa do something

Before something do me

Do something I want

Make dis money wawa

Ah Steady on my grind

I be hustling

I dey on my race chasing paper

Me I never get Rolex

I nor fit waste time

No time to dey check time

I nor get time to dey waste time

So many things way my eye don see

So many things way dey bother me

No brother to tell o

I dey on my grind and no level

Economy self dey pressure me

No brother to tell oo

Hunhun I say

Which kind life be this

Which kind life be this o

Which kind life be this

Which kind life be this o

God Abeg oo

Abeg oo

God Abeg oo uowuwo

Abeg oo

Double pro

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef39cVVA9BQxWVAsBAQ.html

相关推荐

  • Kmpferherz歌词-Staubkind&Iris Mareike Steen

    Kmpferherz歌词-Staubkind&Iris Mareike Steen

    Kmpferherz歌词由Staubkind&Iris Mareike Steen演唱,出自专辑《Da ist immer noch mein Herz》,下面是《Kmpferherz》完整版歌词! Kmpferherz歌词完整版 Wenn ...

  • 主宰 (伴奏)歌词-摩登兄弟刘宇宁

    主宰 (伴奏)歌词-摩登兄弟刘宇宁

    主宰 (伴奏)歌词由摩登兄弟刘宇宁演唱,出自专辑《大主宰 年番动画原声带》,下面是《主宰 (伴奏)》完整版歌词! 主宰 (伴奏)歌词完整版 主宰(年番动画《大主宰...

  • No Perdamos Tiempo歌词-Arelys Henao

    No Perdamos Tiempo歌词-Arelys Henao

    No Perdamos Tiempo歌词由Arelys Henao演唱,出自专辑《Ya No Creo En Tus Mentiras》,下面是《No Perdamos Tiempo》完整版歌词! No Perdamos Tiempo歌词完整版...

  • 绽放 (伴奏)歌词-云之泣

    绽放 (伴奏)歌词-云之泣

    绽放 (伴奏)歌词由云之泣演唱,出自专辑《大主宰 年番动画原声带》,下面是《绽放 (伴奏)》完整版歌词! 绽放 (伴奏)歌词完整版 绽放(年番动画《大主宰》片尾曲...