Steady (Explicit)歌词由Ferado演唱,出自专辑《Tension (Explicit)》,下面是《Steady (Explicit)》完整版歌词!
Steady (Explicit)歌词完整版
It’s your boy Ferado ooooo
Je ko ma lo steady o
I go give u on a steady o
On u I go spend it o
spend it o, steady o
Baby je ko ma lo steady o
I go give u on a steady o
On u I go spend it o , spend it o
Omoge d way u de Jo
Je ko ma lo steady
Ere la n wa shey nibi o
No be to watch tele
Omo see my life savings on you me I go spend it
You just de play for my heart lai se baloteli
Omo ko ma si isoro
Ani ko ma ji isoro
Plenty girls de but na u I choose
Oro mi na n so ni igboro
Ani ko ma ji isoro
Baby ko ma si isoro
Plenty girls de but na u I choose
Oro mi na n so ni igboro
Omo ur body fit killi person
Make I la u boshe je n sin
And I fit dance pass micheal Jackson
For your matter see no resting
Omo ur body fit killi person
Make I la u boshe je n sin
And I fit dance pass micheal Jackson
For your matter see no resting
Oh my omo
Come make we taking for koro
Them dey talk sey mi o de lopolo
Na dem get their mouth make dem soro
Ngbo gbo na ngbo gbo
Leave them make them so so so
Nzo so na nzo zo
You be my kalashita , swears to God yeah
Omo ko ma si isoro
Ani ko ma ji isoro
Plenty girls de but na u I choose
Oro mi na n so ni igboro
Ani ko ma ji isoro
Baby ko ma si isoro
Plenty girls de but na u I choose
Oro mi na n so ni igboro
Yeah yeah yea,
Le le le le le
Omo ur body fit killi person
Make I la u boshe je n sin
And I fit dance pass micheal Jackson
For your matter see no resting
Je ko ma lo steady o
I go give u on a steady o
On u I go spend it o
Spend it o
Steady o