Ball歌词由A Tym&Tusure演唱,出自专辑《Ball》,下面是《Ball》完整版歌词!
Ball歌词完整版
A tym
Oh uhhh yeah
Oh nana na a yeah
Is time to ballll
No time for fight
We must to jaiye ka ye ko ma lo be
Is time to ballll
No time for fight we must to jaiye Kaye
Make we Dey ball eh eh eh
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Oya make you turn up
Anywhere the gbedu Dey sound
Omoge we go flenjo (flenjo) oh yea e
Me I no Dey find person trouble
Na my life I Dey leave oh
I just wanna live enjoy my life oh oh
Tell me Wetin Dey for your body omo( your body )
I just wanna live my life
I just wanna live my life
Is time to ballll
No time for fight
We must to jaiye ka ye ko ma lo be
Is time to ballll
No time for fight we must to jaiye Kaye
Make we Dey ball eh eh eh
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Wan jo
Wan jo
Wan jo jo jo Wan jo
Wan jo Wan jo Wan jo Wan jo
Wan jo Wan jo Wan jo Wan jo
Ahhh yeah
(Oh o uhh ah)
My brother nowale
Make we jolly
I just wan flex I just wan enjoy my money
Help me tell that girl wey they Conner oh
I wan Colombi her body
Let my body touch your body
I wan spend you all my money oh
Tell that girl wey Dey corner
I wan Colombi her body
Let my body touch your body
I wan spend you all my money oh
Is time to ballll
No time for fight
We must to jaiye ka ye ko ma lo be
Is time to ballll
No time for fight we must to jaiye Kaye
Make we Dey ball eh eh eh
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo
Ajegunle wan Jo southy jo
Ajegunle wan jo