Mona Lisa (Explicit)歌词由Damola Davis演唱,出自专辑《Mona Lisa (Explicit)》,下面是《Mona Lisa (Explicit)》完整版歌词!
Mona Lisa (Explicit)歌词完整版
Damola Davis
Oh baby got the swagger,
Oh baby got the sugar, (o dun, o dun, o dun bi oyin)
Na Wetin don dey make me dey craze for your matter (kayamata o)
Na why you just dey gapa, na why you carry shoulder. (O n gapa o n gapa)
I no fit blame you, omoge I blame your baka!!! (Oropo po)
Mona Mona lisa,
Ife re ti ko wo nu mi naaaa
Omoge ma pa mi o
Omoge ma pa mi o
The things you dey do me now,
Dey make me want to lose my mind
Omoge ma pa mi o
Omoge ma pa mi o (give dem!)
Curvy curvy waist
Curvy curvy waist
Baby let me taste
Baby let me taste
O dun o dun, o dun bi oyin
O dun o dun, o dun bi oyin yin yin
Wa ba mi shere
Wa ba mi shere
Baby don’t be late
Baby don’t be late
Cos if you’re late I don’t know if I go dey normal
Girl even if you give it to me one time (Gboga!)
I can’t promise that I’m gon’ be on time (Never!)
Energy Gawd I no fit tire (Never!)
Body fire, so I give you fa ya ah! (Gbosa!)
Control it, oh baby controlla
This your body make me shout yeba
Everything on point, everything proper
My fine wine, My Mona Lisa
Mona Mona lisa,
Ife re ti ko wo nu mi naaaa
Omoge ma pa mi o
Omoge ma pa mi o
The things you dey do me now,
Dey make me want to lose my mind
Omoge ma pa mi o
Omoge ma pa mi o
Curvy curvy waist
Curvy curvy waist
Baby let me taste
Baby let me taste
O dun o dun, o dun bi oyin
O dun o dun, o dun bi oyin yin yin
Wa ba mi shere
Wa ba mi shere
Baby don’t be late
Baby don’t be late
Cos if you’re late I don’t know if I go dey normal