Base On Believe歌词由Usmanial Vibez&Showlex beat演唱,出自专辑《Ghetto Preacher (Explicit)》,下面是《Base On Believe》完整版歌词!
Base On Believe歌词完整版
Congratulations still plenty this year na you no go panic
Base on believe e go soon set back
How e dey be for your own side, for my own side e don red
Loru loru lama fin bomb tobadi 4:30 laman sleep
Wey i don cash out now omo iyami e don tey
Reason life before life reason you tomorrow no sure for anybody omo iyami use your head
God over everything that one no mean say make you no bath soap my bro
Time for love don pass na wetin I go chop I dey find
Leave woman for who dey hot and chase your dream
No be every toto you go fuck make your maye no go promise and failed you
Let me remind you Jesus had only twelve disciples no woman dey among them
And if e sup for your own side na you go carry your cross
Me I no fit suffer no be me chop the apple na Adam and Eve make them face their sign out
Just one God sent that will make me smile forever
Keep your advice to your self na because say them dey feed you for house you no fit relate
Bashen se dating Leyin na se military hustle go pay my brother no foor
Normal normal anu larigba no be say we sabi
In any position you are my brother give a thanks to God
God time is the beat my bro
God over everything
Happy birthday I wish myself long life and prosperity
Anyhow e be for your side na so e be for my own side too
Sometimes trips loman gbemi lo colorado kon sepe mon bomb debe
Tinba ti ri banky mi roll the rest na to disturb yankee
Sometimes Oman semi be kin gbe’bon wo Walmart kin disturb yankee
In the book of hustle relent is a big sin my brother no give up
Eni to moni lon seni Taye self dey chop kehinde eyes
Judas betray Jesus na you go face am alone my bro
But no panic face am, chase am let them know say you dey face am
How e dey be for your own side for my own side e don red
No phor my bro hustle go pay
keep chasing keep chasing it my bro
One love one vibez family
Up up way kosegele
Off Thug lorun awon omo nation
one love my bro