Chocho歌词由Rym演唱,出自专辑《General Market》,下面是《Chocho》完整版歌词!
Chocho歌词完整版
Aaree oo
Yeee aaa eeo
Ahn ahn…
Them no dey climb the ladder by accident
But fit fall down by accident
I no dey hear their talk
if i ever notice negativity ma tibe eh o
Awon le ma tan rawon
mio je tan ra mio
Hustle mi ma kanra mo
Nah where i dey channel all the energy ye
Omo ibadan won daran
Ewo oja tan wa naa
Mio ro pan dadan mon
This is what i breath what i live yee ye ye ye
I’m not afraid of crying
And am never tired of trying
Life fit show me red
make i tell the motherfkker say nah black
Stop denying
Chochocho dey bring money
Ka shey wotowoto dey bring money
Make them dem dey reason your matter o
Chochocho dey bring money
(Kashey chochocho dey bring money)
Wotowoto dey bring money
Ye ye ye
Anything them like make them talk
If i getti money i go ball
I will rather live how I want
than to live how they want
kan ma teti ma gbo aree o
Ara me riri mo rori elede la te
Won ni ki imam wa je
E ye shey be it’s not fair..
Omo ibadan won daran
Ewo oja tan wa naa
mio ro pan da dan mon
This is what i breath what i live ye ye yeye
If you ever hate me for being myself
And i forbid the friendship ye
Nah your life make i come reflect
Make them talk yenyenyen yen yen
(Won ni ko hustle o hustle eh
Oloun shey wotowoto eke loun shey
Eh ori mawa ti gbera o)
(Won ni ko sa kuro ni sapa area
Ko gbera lo gbera town)
data to ye ko fi ma hustle)
Chochocho dey bring money
Ka shey wotowoto dey bring money
Make them dem dey reason your matter o
Chochocho dey bring money
(Kashey chochocho dey bring money)
Wotowoto dey bring money
Ye ye ye