笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 12:20 | 星期五

Tompolo (Explicit)歌词-BoiCue

Tompolo (Explicit)歌词由BoiCue演唱,出自专辑《Tompolo (Explicit)》,下面是《Tompolo (Explicit)》完整版歌词!

Tompolo (Explicit)歌词

Tompolo (Explicit)歌词完整版

Sunday,Monday

We’re going to move into serious action

Where we will stop all the illegal activities

In the Niger delta region

Aboy observe that mango

Who goes there

Who be that who be that

Aboy make dem clear road for that man o

Issay what

Ehee nah

Ekelebe

When we come through call ekelebe

Say na where we dey na dia the money dey

And na the same location naim your kele dey

Ahhuu

I no dey participate

Anything wey no fit show me how to duplicate

I no go like involve if e no go pay

E get as e dey do me make I no go craze

Abeg make ona gimme line o

I no be phyno but I fine o

Swag on check keep it spinning like a vinyl

Am too fly for this mfs I know

Ain’t nobody know the things that I know

I hit you with the gbas

I hit you with the gbos

When I step in the booth

You know everything goes

Break and burst their head make dem know as e dey go

Who dey follow you do boxing

Shey this kala be like joke

Men them

Men them bursting out the place

Make them takeover the place

Men them wan carry your babe

Oh yeah

Joro

Joro

Joro ki joro

Joro

Joro

Joro ki joro

Joro

Joro

Joro ki joro

Ahyayagayoyogoyoyooo

Ejikolo turn de light on colos

My men dem mount tompolo

Pass the kpef pass the kpo

Make I give you the rhythm and the feelings on code

Wetin good for the goos suppose good for the gander

Enough of this music propaganda

Men am too advance for this bastards

Talk to my hand cause my face dey be like hafa

You dey whine me

Shey you dey mad

We never meet you say make i buy you loud

Pesin wey dey struggle with him blow dey proud

Am on a v12 level you dey 6 dey shout okay

Happiness is free no go laugh anyhow o

Talk is cheap no go cap anyhow

E get men wey get gun for house

Small thing wey you talk dem don root am out

Na advice I dey give you no be curse

Pesin wey dey chop no dey talk

Pesin wey dey broke no dey ball

No go spend pass your helper make him no go call you boss

I wake up and go on my knees

Thankful for the air that I breath

I got his blessings it’s all over me

Even though I dey world just dey sin

Men them

Men them bursting out the place

Make them takeover the place

Men them wan carry your babe

Oh yeah

Joro

Joro

Joro ki joro

Joro

Joro

Joro ki joro

Joro

Joro

Joro ki joro

Ahyayagayoyogoyoyooo

Dibidibi dada ti do

Ska dibi dabi da ta ti gbo

I poison dem keep the antidote

Make dem know as e just dey go

You think say na language I speak abi

Na rubbish I talk there

Am on my vibe and it’s not clear

So like olokpa make I stop here

Hello hello hello

Are you are you

Are you mad

Pack well my friend

Eyo blue

Bad man zugo what’s good

E don burst

E don e don

E don burst

Ahh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef3d8VVA9BQ5WVwMMCQ.html

相关推荐

  • (Let’s Go to the Beach)歌词-

    (Let’s Go to the Beach)歌词-

    (Let’s Go to the Beach)歌词由演唱,出自专辑《(Let’s Go to the Beach)》,下面是《(Let’s Go to the Beach)》完整版歌词! (Let’s Go to the Beach)歌词完...

  • 谎言的奴隶歌词-水汀之徒

    谎言的奴隶歌词-水汀之徒

    谎言的奴隶歌词由水汀之徒演唱,出自专辑《》,下面是《谎言的奴隶》完整版歌词! 谎言的奴隶歌词完整版 谎言的奴隶 - 水汀之徒词:田文皓曲:田文皓他是个谎言的...

  • 晚 (COVER版)歌词-我落涙-

    晚 (COVER版)歌词-我落涙-

    晚 (COVER版)歌词由我落涙-演唱,出自专辑《》,下面是《晚 (COVER版)》完整版歌词! 晚 (COVER版)歌词完整版 抓不住秒针的尾巴在墙上滴滴答答谁是谁的过客啊又擦...

  • I’m Wild About That Thing歌词-Bessie Smith&D.R

    I’m Wild About That Thing歌词-Bessie Smith&D.R

    I’m Wild About That Thing歌词由Bessie Smith&D.R演唱,出自专辑《Restoration Lab, Vol. 2》,下面是《I’m Wild About That Thing》完整版歌词! I’m Wild...