On the Low (Explicit)歌词由Mansa Jabulani演唱,出自专辑《Redemption (Explicit)》,下面是《On the Low (Explicit)》完整版歌词!
On the Low (Explicit)歌词完整版
Gban gban gbalo
If no be one way make you follow
No be all road you go follow
No be everybody wey fall dey rise
Moni moni gban gban gbalo
You go open leg before you play cello
Enjoy no one knows tomorrow
This life wey you get na yolo
So ma brother you gat to live it
On the low low low
Live it on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low
The low low low the low low low
Gat to live on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low the low
When you keep it on a low
E no means say make you take am slow mo
Keep on moving keep on pushing
Keep it clean omo yato si Omo
Asedeygo we go dey go
Malo fikan wè kan no be same o
Double six no be cheating
EVerybody no fit play the game o
When you do things right
When you do things wrong
Nobody go tell you before you know
2steps forward 1step back chasing paper
If you're not talking money see you later
As my head dey gba gba gba
You fit to say i dangba na
Wetin go be go surely be i tie am for head
With my bandana
Moni moni Gban gban gbalo
If no be one way make you follow
No be all road you go follow
No be everybody wey fall dey rise
Moni moni gban gban gbalo
You go open leg before you play cello
Enjoy no one knows tomorrow
This life wey you get na yolo
So ma brother you gat to live it
On the low low low
Live it on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low
The low low low the low low low
Gat to live on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low the low
Watch your back face your front my Niggu
You sha know wetin i talk my niggu
Many people wey dey snitch on their niggu
Dem go still come your front call you nigu
Still dey shook you niddle
Check and balance yourself on a daily
Abegi check and balance it up my guy
No be everybody go be your homie homie
Ko se jeje go se jeje ko se jeje
Make you run your things on a low
Ko se jeje ko se jeje
Omo ara ye o feni foro afi ori eni
Tori iku to pa ojugba eno
Owe lon paa ni
So ma brother you gat to live it
On the low low low
Live it on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low
The low low low the low low low
Gat to live on the low low low
Cos only God knows tomorrow
Gat to live it on the low low low the low