50/50歌词由Barry Jhay演唱,出自专辑《Barry Back 2》,下面是《50/50》完整版歌词!
50/50歌词完整版
Ajoje x7 lolaye
Chop make I chop o
No one knows today na
It could b your turn now
It could b my oooo own
Me no Dey see nothing or nobody cus Oju ti di
No Dey show pattern oga Ade ewo Gan ni gegeti
Picker die maka why
U want to tell story u go kpai
Ge kin ge ma ge jumilor
Wahala I no like wahala (rara o)
The eye wey I take to dey hustle na him u want to chop X2 (o fe joju aye)
Instead ko gba mi instead ko gba mi
O pay me ka jo pin 50/50
Aye ti Mo fe je Gan Gan na lavidalocal
We giving them international local
U know say money pass money my nigga
Owo loader yato sowo picker
Me no Dey see nothing or nobody cus Oju ti di
No Dey show pattern oga Ade ewo Gan ni gegeti
Ajoje x7 lolaye
Chop make I chop o
No one knows today na
It could b your turn now
It could b my oooo own