笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 06:18 | 星期六

THE MONEY (Afrobeat)歌词-Mhizta Mozees

THE MONEY (Afrobeat)歌词由Mhizta Mozees演唱,出自专辑《THE MONEY (Afrobeat)》,下面是《THE MONEY (Afrobeat)》完整版歌词!

THE MONEY (Afrobeat)歌词

THE MONEY (Afrobeat)歌词完整版

Mhizta Mozees

Ok, yeah yeah walai

Lamba

I wake up in the morning no where to go

No money for hand, no food to chop

I pray to Baba God Ejor show me the way

Him tell me my pikin na go to pray for grace

And I swear to God the grace Dey work

If you pray for grace e go work for you

Na one life we get we gats use am well

Make your pikin no go as you yeye question

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

We must to make money 4x

We must get the money

Na plenty money

We must to make the money

Na plenty money

If you no get the money tell me wetin you gain

Na so so see finish and disrespect

If friends no rag na family phone calls

Na so so beg we go con Dey bag waka?

We gats to hustle tight make the money come plenty

We no fit shout Abeg na the money na e we need

Because I hear say na money stop nonsense

Even Otedola self e don confirm am

When the money come my brother friends go come

If you enter street na so so bros I hail

When the rabba show your phone go ring tire

Those people then go wan become your gee

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

We must to make money 4x

We must get the money

Na plenty money

We must to make the money

Na plenty money

I waka meet my babe but she pursue me

I waka meet my friends none of them know me

All the numbers wey I call say na wrong number

Even my best friend back then even deny me

Baba God Ejor funmi lowo na

Na beg I Dey beg na the money I want

Make even Dangote self ask pls who is this

Na God dey run am no be man power

So you need to think make you no go fall for pit

You need to wise Abeg make your head complete

Even your woman self go con Dey call you darling

No be say them say na money be koko

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

The money na koko 2x

Wetin be the koko

The money na koko

We must to make money 4x

We must get the money

Na plenty money

We must to make the money

Na plenty money

Mhizta Mozees

Yeah yeah ok walai

Lamba

Jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji eh eh ah ah Mozees jigiji jigiji jigiji jigiji jigiji

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef406VVA9AwxbVwQD.html

相关推荐

  • Ones I Used To Love (Tritonia 487)歌词-Seven Lions&Dabin&JIM

    Ones I Used To Love (Tritonia 487)歌词-Seven Lions&Dabin&JIM

    Ones I Used To Love (Tritonia 487)歌词由Seven Lions&Dabin&JIM演唱,出自专辑《Tritonia 487》,下面是《Ones I Used To Love (Tritonia 487)》完整版歌词! ...

  • 要淋漓尽致的活着歌词-石一

    要淋漓尽致的活着歌词-石一

    要淋漓尽致的活着歌词由石一演唱,出自专辑《一个赶时间的人儿》,下面是《要淋漓尽致的活着》完整版歌词! 要淋漓尽致的活着歌词完整版 在晨曦的微光中睁开眼 迎...

  • 爱情是一条虚线歌词-Gl

    爱情是一条虚线歌词-Gl

    爱情是一条虚线歌词由Gl演唱,出自专辑《心里像五味瓶一样难受》,下面是《爱情是一条虚线》完整版歌词! 爱情是一条虚线歌词完整版 爱情是一条序线 在心与心之间...

  • 你不懂我的脆弱歌词-郭鑫

    你不懂我的脆弱歌词-郭鑫

    你不懂我的脆弱歌词由郭鑫演唱,出自专辑《电影里别人的故事》,下面是《你不懂我的脆弱》完整版歌词! 你不懂我的脆弱歌词完整版 你不懂我的脆弱 藏在那微笑背后...