Dagbo (Explicit)歌词由Boyvibez演唱,出自专辑《Dagbo (Explicit)》,下面是《Dagbo (Explicit)》完整版歌词!
Dagbo (Explicit)歌词完整版
Big ups to my killi dem
Na dem be real gee
Back when I was in trench
Nobody knew me
I’m steady hustling
Tryna improve the new me
Sebi oluwa lonshe Ota ole Mumi
Riddim and sensation
Give thanks to jah
No more temptation
Buh why you con dey rewind
Straight to the top
Base on one or two dedication
Mommy say I go be pastor
Daddy sey I go be lawyer
Bra wole bami ra laptop
Omo mofe gba wire
Everyday I go dey position
Show gun to opposition
Shori o ibon
E neva reach the matter
To dey show my Kala I go do yanga
See as i dey dagbo o
See as I Dey dagbo o
Tina banjo ma mu claro ma sha gbo o
Cause I no know tomorrow o
My brother for the bando o
Everybody dey hin condo o
Ehn ehn
Everybody be commando o
Na fo hin pocket