Original Gansta (OG) (Explicit)歌词由Femilin演唱,出自专辑《Original Gansta (OG) [Explicit]》,下面是《Original Gansta (OG) (Explicit)》完整版歌词!
Original Gansta (OG) (Explicit)歌词完整版
Fine boy fine boy
They call me fine boy
Fine boy wey dun sing many songs
Fine boy wey get voice
Wey dey burst their brain
Young boy Young boy
I be Young boy
Young boy wey get many doh( money )
Young boy wey all the girls
Want to do do do
Hot cake hot cake me i be hot cake
Omo tobarimi olebori
Them dey post my pictures
For their story story
My way my way no be your way
My brother you no fit know the story
Me i dey steady give jah the glory glory
Aboja oomoyon oo mo famoka
Ask about me for mushin olosha
I be OG original Gangstar
Gangstar
Aboja oomoyon oo mo famoka
Ask about me for mushin olosha
I be OG original gangstar
Gangstar
I be giran moti Penta
I've been on the street
For a long time
Now all the ladies dem
Ma Jo dem ma takoto
When I voice on the instrumental
Motipetipe lorititi moshisheshishe
Moje breakfast morenike
Awon padimi ni o jekin tee
Now I'm a big star I dey hot
For summer for winter
Steady bursting their speaker
I dey run many many kilometers
My way my way no be your way
My brother you no fit know the story
Me i dey steady give jah the glory glory
Aboja oomoyon oo mo famoka
Ask about me for mushin olosha
I be OG original gangstar
Gangstar
Aboja oomoyon oo mo famoka
Ask about me for mushin olosha
I be OG original gangstar
Gangstar