Holy Gf (Explicit)歌词由Brayny演唱,出自专辑《Believe the Come Up (Explicit)》,下面是《Holy Gf (Explicit)》完整版歌词!
Holy Gf (Explicit)歌词完整版
Yah yah yah oo
Yay
Clock dey tick
Yah yah yah
Too fly asangoli
Nana dem bitch niggas fit to style on me
Since O19 dem be proud of me
Yesi brayny waye slow
What the fuck you mean
Your girlfriend you dey trost hwe ofaa wakyi
She come my yard 3 days na we no dey sleep
Yedi nkorlabonisem till 3:15
Free me my nigga free me
Aget like 50 soldiers wey dey my back when we enter town
See my nigga move
You go hear the sound
Niggas still dey cap buh aget the crown
Prodigal son anever lost na adey around
Metumi muna den astart dey smile
Me den my gang we don't fuck around
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Menya sika medi on the low
Brayny brayny brayny brayny hwe mabre oo
Buh ano go sell my soul to the devil
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Menya sika medi on the low
Brayny brayny brayny brayny hwe mabre oo
Ano go sell my soul to the devil
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Menya sika medi on the low
Brayny brayny brayny brayny hwe mabre oo
Buh ano go sell my soul to the devil
Dey your side make adey my side
Aswear this life no be joke
We dey on moves buh we no dey post
We dey on moves buh we no dey show seff show seff
Life ebi process
Adey my zone arun my race adey chop 1st
Menko menam every time adey do am alone
Do am my way
Ado am my own
If aget big milli ago come around come around
Me den my boys we go dey together
Solid worldwide we go dey together
If you dey hate asay your fada
Achop my front and chop my matter
If aget big milli ago come around come around
Me den my boys we go dey together
Solid worldwide we go dey together achop my front and chop my matter
How econcern you
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Menya sika medi on the low
Brayny brayny brayny brayny hwe mabre oo
Ano go sell my soul to the devil
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Menya sika medi on the low
Brayny brayny brayny brayny hwe mabre oo
Buh ano go sell my soul to the devil
Holy Ghost fire fire fire dey my soul
Fire dey my soul yayy
Holy Ghost Holy Ghost fire fire dey my soul
Fire dey soul yay yay yay yay
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire