You Don’t Even Know歌词由Mirrikle演唱,出自专辑《You Don’t Even Know》,下面是《You Don’t Even Know》完整版歌词!
You Don’t Even Know歌词完整版
I'm sorry I was rude girl
Me I no gbadun me I no well
No be my fault baby
B*m b*m dey plenty
I know I'm tipsy yea but I dey see well o oh
I know a lot of girls are single yea
You gotta let me lay foundation, yea…
And I'm a type of guy with a vision yea
The kind of guy you see for TV yea
If you no be my addiction girl
You just dey fre*k and kiss N tell
If you give me the chance you go know
Make I drive you crazy like motto
Animasaun kowagba koyo
Animasaun
Say for Orile Meta
I do my things say dem know me wella
Let there be light no be NEPA
Fine boy bad boy wey come be soldier eh
She loves better
I get another one for ojuelegba
Falila Ketan she wan love me proper
E ni pami eyin mami l' eko le
Erima this your back na sharpener machete o
Monica this your nyash I no fit see am for market o
Olorun
Who be the girl for the corner
Fine face see her waist line
She ah sweet like Shabba
Gyal yah naughty like Shabba
Gyal me I nasty ama pound your b*m b*m
You don't even know the way my thing stand
Anytime you pass with that short ting
Gun fire shoot me I don die
Oh shoot me yay
No be my fault baby
B*m b*m dey plenty
I know I'm tipsy yea but I dey see well o oh
Say for Orile Meta
I do my things say dem know me wella
Let there be light no be NEPA
Fine boy bad boy wey come be soldier eh
She loves better
I get another one for ojuelegba
Falila Ketan she wan love me proper
E ni pami eyin mami l' eko le