Wire Me歌词由Hbee&Cheddahace&DJ Maphy演唱,出自专辑《Wire Me》,下面是《Wire Me》完整版歌词!
Wire Me歌词完整版
Oh yeah Oh yeah
Oh yeah Oh yeah
Oh yeah Oh yeah
Its a wickedest vibes! its a wickedest Vibes
Its HBEE” baby mr julie
Cheese Cheese
Menh i don tey for the streets
i no fit wait make i hit
Make I travel overseas
Make i shut down many cities
Make i buy Lamborghini
Tell all my haters ogini
Hbee baby mr julie
That same boy from oluti
Oluwa abeg make you bless me
So many things wey stress me
All this labels them vex me
Alot of artist no dey impress me
balling from Monday to Friday
Getting this money with my gees
Cruising around with a white chick
Make everyday be a mad thrill
Baba God wire me
Wire me !! Wire me !! Wire Me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
Baba God wire me
Wire me !! Wire me !! Wire Me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
I say baba God Wire Me
Wire me !! wire me !! wire me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
Oluwa oh wire me
Wire Me Wire Me Wire Me
Oh oh oh eyiii
I go like to feature Wizzy
I go like to feature burna
Make the producer be shizzi
Menh the collabo go be murder
Oluwa abeg make you bless
All of my boys wey dey press
2 seconds Every clear
Money go full everywhere
I wan dey ball like Davido
Make them dey call me OBO
Make u shoot alot of videos
Make them dey slam me for radio
balling from Monday to Friday
Getting this money with my gees
Cruising around with a white chick
Make everyday be a mad thrill yeah
Baba God wire me
Wire me !! Wire me !! Wire Me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
Baba God wire me
Wire me !! Wire me !! Wire Me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
I say baba God Wire Me
Wire me !! wire me !! wire me
Want the money in dollars
Want the money in pounds oh
Oluwa oh wire me
Wire Me Wire Me Wire Me
Oh oh oh eyiii
Oh oh oh
no no no oh yeah
Oh oh
no no no its hbee baby
Cheddar ace on deck oh
Ye ye ye
Yo DJ maphy turn up my head phone please
Its a wickedest vibe mr julie