笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 06:55 | 星期六

Adura (Explicit)歌词-Bhad Boi Dc&Wonder Mix

Adura (Explicit)歌词由Bhad Boi Dc&Wonder Mix演唱,出自专辑《SON OF GRACE (Explicit)》,下面是《Adura (Explicit)》完整版歌词!

Adura (Explicit)歌词

Adura (Explicit)歌词完整版

BHAD BOI DC ON THIS ONE AGAIN

When he go be for me, he Don dey too late baba answer me

Forgive all my sin rò ti mummy mi

Koni da to jo ba Lò Lori mi

Yah lateef, Yah Robbi

Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2)

Baba jo!!!

Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah )

Baba jowoo

Gbo Adura MI oo

Baba jowoo

Gbo adura mi oo

Every hustler is a sinners

Make dem celebrate me too as a winner

Cause family dey x2

Bombing day & night we gat no holiday

Cause family dey x2

Bombing day & night we gat no holiday

Watin be my gain if the money no dey

Watin be my gain if the shayo no dey

Watin be my gain if the Kelle no dey

Watin be my gain if the girls (eh e eh)

Celebrate me when am still alive

So many things wey dey bother my mind

Who I wan tell ?

But Jah be my confidence

Even if I fall I go rise up

No be say we no Sabi the short cut

But I dey pray make I live long

When the money come we go pop up

With my Gee we go pull up

When he go be for me, he Don dey too late baba answer me

Forgive all my sin rò ti mummy mi

Koni da to jo ba Lò Lori mi

Yah lateef, Yah Robbi

Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2)

Baba jo!!!

Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah )

Baba jowoo

Gbo Adura MI oo

Baba jowoo

Gbo adura mi oo

Ire oluwa ni mo fin Gara

Anuoluwa mo fin Sanraa

Bi wan le wan le Bawa

Cause nobody dey when we dey suffer

2021 na me know watin I face

Watin I face fit to make man dey craze

I buckel my shoes make I no go insane

Eh eh eh life hard mo se Banu so

Inu eda gin MO se bo ri so

So I keep grinding to get big Bag

Hustle wey pay me sheet fit to buy me car

For my hood I be OG

Make dem see me for their TV, make dem know me

Wen the Gbedu drop ko ma Jo si è

When he go be for me, he Don dey too late baba answer me

Forgive all my sin rò ti mummy mi

Koni da to jo ba Lò Lori mi

Yah lateef, Yah Robbi

Na why I dey pray make you answer me (eh yeh) make you answer me (eh yeah x2)

Baba jo!!!

Gbo Adura MI o (oh oh oh e yeah )

Baba jowoo

Gbo Adura MI oo

Baba jowoo

Gbo adura mi oo

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef441VVA9Bg1UVQMHCA.html

相关推荐

  • Life On The Moon歌词-Duncan Laurence

    Life On The Moon歌词-Duncan Laurence

    Life On The Moon歌词由Duncan Laurence演唱,出自专辑《Winter 2023 | De Beste Songs Voor De Koude Dagen (Explicit)》,下面是《Life On The Moon》完整版歌...

  • WORTHLESS歌词-d4vd

    WORTHLESS歌词-d4vd

    WORTHLESS歌词由d4vd演唱,出自专辑《Winter 2023 | De Beste Songs Voor De Koude Dagen (Explicit)》,下面是《WORTHLESS》完整版歌词! WORTHLESS歌词完整版 ...

  • By The End Of The Night (southstar Remix)歌词-Ellie Goulding&Southstar

    By The End Of The Night (southstar Remix)歌词-Ellie Goulding&Southstar

    By The End Of The Night (southstar Remix)歌词由Ellie Goulding&Southstar演唱,出自专辑《Silvester 2023/24 (Explicit)》,下面是《By The End Of The Night...

  • 走马 (cover: 乐二郎)歌词-小玮

    走马 (cover: 乐二郎)歌词-小玮

    走马 (cover: 乐二郎)歌词由小玮演唱,出自专辑《爱意随风起》,下面是《走马 (cover: 乐二郎)》完整版歌词! 走马 (cover: 乐二郎)歌词完整版 走马-DJ 成总词:...