NO FEARS (Explicit)歌词由Badman Dhuty&Lazbeats演唱,出自专辑《NO FEARS》,下面是《NO FEARS (Explicit)》完整版歌词!
NO FEARS (Explicit)歌词完整版
Badman Neva carry last
Jesus youth Neva fraid ah Satan
Fuck mankind, put mi trust On God
Protected by the most high God
I Neva fear Pearson.... I jxt show love
Bad boy buh ma heart so soft
Dem take my kindness for weakness dwag
Dis kind life wetin man do man
Story so sad
Tears from ma eye, when Broda man start back bite
Dem Nuh want see ah man shine
Star look bright, no matter how dark we still shine
Dem no fit turn off mi light
Lemme make this clear
You no fit come stress ah who God Bless
We carry Grace overload no fears
Adey enter places nobody go fit enter aiii
No fears
God be Great No Stress
If ah Race we come first
We dey do wah we love we don't care bout your feelings
No fears
God be Great No Stress
If ah Race we come first
We dey do wah we love we don't care bout your feelings
Jah jah
Carry me go Tek me Jakpa
Too much Suffer for Ghana
Vacation for America no go look so bad
GreatNess is all see
Who ago fear when Jah Jah guide Me
I don't care if ah 1000 years
Wah me know is Dem can't stop my blessings
You no fit kill my vhim
I no fit give up like dis
Jah go vex me
So I keep pushing
Keep Chasing the dream
Yeah yeah yeah
You no fit kill my vhim
I no fit give up like dis
Jah go vex me
So I keep pushing
Keep Chasing the dream
Yeah yeah yeah
No fears
God be Great No Stress
If ah Race we come first
We dey do wah we love we don't care bout your feelings