Money Matter (Explicit)歌词由SY Money演唱,出自专辑《Money Matter (Explicit)》,下面是《Money Matter (Explicit)》完整版歌词!
Money Matter (Explicit)歌词完整版
Ehhh
From the highway shomo
I call my alfa, body IP yen shey koko
Tori owo ni koko eh
I for don jogodo, I for don waka go
I for dey magodo, Dey pack pangolo
Omo malo jogodo, ah kin pariwo
But a ma n fa ariwo
Everything ma n chill a low oh
Lock up for the matter wey no matter
Pass me the lighter make I smoke *****
Nah money matter be the real matter
Very soon everything go better
Aimoye igba timo je iya Lowo teacher
Nigba to ka mi ti mo n fa shisha
Moje kisa lowo teacher ahhh
Goddd, I don come again
When me sef go reign ?
As money no dey I'm not feeling okay
And the pay day is not hitting again
I for don jogodo, I for don waka go
I for dey magodo, Dey pack pangolo
Omo malo jogodo, ah kin pariwo
But a ma n fa ariwo
Everything ma n chill a low oh..
Where the pay day ? I'm feeling okay
Thinking everyday, jah bless my way..
Lock up for the matter wey no matter
Pass me the lighter make I smoke *****
Nah money matter be the real matter
Very soon everything go better
Aimoye igba timo je iya Lowo teacher
Nigba to ka mi ti mo n fa shisha
Moje kisa lowo teacher ahhh..
Goddd, I don come again
When me sef go reign ?
As money no dey I'm not feeling okay
And the pay day is not hitting again
Aimoye igba timo je iya Lowo teacher
Nigba to ka mi ti mo n fa shisha
Where the pay day ? I'm feeling okay
Thinking everyday, jah bless my way.