We Up歌词由Balloranking&Dyani演唱,出自专辑《Ghetto Gospel》,下面是《We Up》完整版歌词!
We Up歌词完整版
Way X Dyani
Onononon
Boyranking
Inner mi hood many won be like wizzy
But many dreams don die my brother e no easy
Taking it not for fun day to day me dey reason
Jekan mor pe we up adeti Gbera nisin
Tell them We Up
Brother u no go fall
Edumare bless my way up
Up up up
Tell them we up
Sister u no go fall
Those wey no know wetin dey sup
We out here for the Paper & Grammy
Call me Don no competi egbami
Fine kele wami for Gram
Them know we up na we den dey examine
E be me wey dey Ginger you
E ton tey moti pe Aye gbege
Mio le duro de miracle
Kini iye mi maje Toba dale
Brother pray for better days
Ki ori Ade masun ta
Ba Aye Sheri leri yen
Me no won go back to some days
Make your kaluba
Kodupe lowo ori e
Inner mi hood many won be like wizzy
But many dreams don die my brother e no easy
Taking it not for fun day to day me dey reason
Jekan mor pe we up adeti Gbera nisin
Tell them We Up
Brother u no go fall
Edumare bless my way up
Up up up
Tell them we up
Sister u no go fall
Those wey no know wetin dey sup