Karashika (Explicit)歌词由POFEI演唱,出自专辑《Crazy Thing’s (Explicit)》,下面是《Karashika (Explicit)》完整版歌词!
Karashika (Explicit)歌词完整版
Ye ye
Oh ah
Pofei yeah
Oh no
Oo ah eh ah
Oo ah eh eh ah
Watin dey for your body
No go use am injure me
And my thing don solid
Scatter my brain no worry
Na prayer wey them pray for me
Wey no make me do worwor
Maria no normal
No go kpai me uloma
Coronate ooo
Your backer na original
I wan knack am waya
Na gyrate ooo
Wey be say
My body dey find
Na hin make I indulge her
Man down e go be you
Where you at Scooby Doo
Hold am no let go
I wayward even you nko
Man down e go be you
Where you at Scooby Doo
Hold am no let go
I wayward even you nko
Ah Oluwa
Ah Oluwa
Abeg save me
From karashika
Aya minja
Aya minja
What if I no fit
Come back na yawa
My music is uncanny
E do watin wan carry
You go on iso
Oh yeah yeah yeah yeah
Oh sleep don catch you
Incubus WhatsApp you
Oh no no no no
Ongo lon gogo
Na dongoyaro
I dey owe lapo
No do me waiyo
I wipe am Pako
Isoko boy oo
Prince okakor
Ye ye ye
Man down e go be you
Where you at Scooby Doo
Hold am no let go
I wayward even you nko
Man down e go be you
Where you at Scooby Doo
Hold am no let go
I wayward even you nko
Ah Oluwa
Ah Oluwa
Abeg save me
From karashika
Aya minja
Aya minja
What if I no fit
Come back na yawa