笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 22:53 | 星期四

IRE (Goodness) (Explicit)歌词-Star Qenny

IRE (Goodness) (Explicit)歌词由Star Qenny演唱,出自专辑《IRE (Goodness) [Explicit]》,下面是《IRE (Goodness) (Explicit)》完整版歌词!

IRE (Goodness) (Explicit)歌词

IRE (Goodness) (Explicit)歌词完整版

Each and everyday

working everyday

Praying to God make my blessing no delay

As e dey be I no fit explain

Na money I dey find I no come here to play

But why e be say

Some still dey hate

After all the pains wey dem know say we dey feel

Make e better for me na so I dey pray

Make all my enemies later end in shame cos

I've been in the game for a long time

Steady on my grind for a very long time

K'olorun dakun gbo adura

K'ode bamishe k'ona kola,oh

I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time

K'olorun dakun gbo adura

K'ode bamishe k'ona kola

Ahh k'inle rire gba oh

K'inle ranu gba

Kori dowo kori dola oh

Ahh k'inle rire gba oh

K'inle ranu gba

Kori dowo kori dola oh

Working everyday k'oma si holiday

For village mama dey wait

Oluwa bless me before it late

K'araye ma bere bawo losese

Hmm hmm,bawo losese

Kima sofunwon pewo l'obamishe

Bad energy stay far away

My blessings on the way make e no delay

People wey underate me

Make dem start to dey hail me

K'adura mummy gba lori mi

All my sins jor forgive me

People wey underate me

Make dem start to dey hail me

K'adura mummy gba lori mi

All my sins jor forgive me

I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time

K'olorun dakun gbo adura

K'ode bamishe k'ona kola oh

I've been in the game for a long time Steady on my grind for a very long time

K'olorun dakun gbo adura

K'ode bamishe k'ona kola

Ahh k'inle rire gba oh

K'inle ranu gba

Kori dowo kori dola oh

Ahhh k'inle rire gba oh

K'inle ranu gba

Kori dowo kori dola oh

Long time

I say long time

I've been doing this been a very long time

This time

I say this time

Gonna show dem say this time

Na God's time

For many year been on a lock down

As I don come now me I won shutdown

Oh my God,I dey your hand

So guide me now as I dey move am

As I dey move am

So guide me now as I dey move am

As I dey move am

So guide me now as I dey move am

Umbara rey umbara rey umbara rey ah

Umbara rey ah

Say dem call me star kenny oh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef450VVA9BgFRUAEBCg.html

相关推荐

  • 在灿烂的日子里歌词-仙某某

    在灿烂的日子里歌词-仙某某

    在灿烂的日子里歌词由仙某某演唱,出自专辑《在灿烂的日子里》,下面是《在灿烂的日子里》完整版歌词! 在灿烂的日子里歌词完整版 在灿烂的日子里-仙某某词:于恩...

  • Giro Patek歌词-Lil PK

    Giro Patek歌词-Lil PK

    Giro Patek歌词由Lil PK演唱,出自专辑《Giro Patek》,下面是《Giro Patek》完整版歌词! Giro Patek歌词完整版 Giro PatekLil PkBriozzini BeatsBriozzini Bea...

  • Faa Do Meu Corao歌词-Lil PK

    Faa Do Meu Corao歌词-Lil PK

    Faa Do Meu Corao歌词由Lil PK演唱,出自专辑《Faa Do Meu Corao》,下面是《Faa Do Meu Corao》完整版歌词! Faa Do Meu Corao歌词完整版 Faa Do Meu Corao演唱...

  • Living In Harmony (其他)歌词-Olivia Newton John

    Living In Harmony (其他)歌词-Olivia Newton John

    Living In Harmony (其他)歌词由Olivia Newton John演唱,出自专辑《48 Original Tracks》,下面是《Living In Harmony (其他)》完整版歌词! Living In Harmony...