In My Hood歌词由Marlebajnr&Olazzy Rhap演唱,出自专辑《In My Hood》,下面是《In My Hood》完整版歌词!
In My Hood歌词完整版
In my hood ooooo
Make I tell you wetin xup for my hood oooo ohhh
Alayeeee Yema wu oo ooo ohhh
Toba foribe awon temi won ma pull up ohhh
Won ma pull up oohhh
Shey na me dem want to frame ohh
Buh no wereyyy I go take the blame ohh
Me and you we not the same ohh
Moma debi Tima de heyyy ehh
Otaa fe gbe mii shepe
Buh oluwa gbemileke
Alaye play d reggae up
Me I know where d money Dey ehhhh
If you do anyhow you go see anyhow for my
hood ooo
Shey na Marleba Dey scatter the studio ohhhhhh
In my hood ooooo
Make I tell you wetin xup for my hood oooo ohhh
Alayeeee Yema wu oo ooo ohhh
Toba foribe awon temi won ma pull up ohhh
Won ma pull up oohhh
In my hood oo
We no dey Carry last rara ooo
Me and my goons oo
No go trespass make you no go see yawa oo
Na where money dey Na hin I wan dey dey
Monday to Saturday
Ani kowope lomo Ope ofi sunle
Big big bags fu awon temi
Opefitmi iba santos
If e don drop alaye ma gara tan
Marlebajnr omo tohsoh
Ama korin tur ma tu ma feti gbo