Kilometre歌词由XCOD3演唱,出自专辑《Kilometre》,下面是《Kilometre》完整版歌词!
Kilometre歌词完整版
Xcod3 you know
Girl Girl Girl Girl Yeah
I'm love with many many girls combined
Fair,dark,tall,slim and fat
I no fit deny at all
I love all of them walai
Monica,Anita,Chidimma,Somya,Benita oloun!
Farida,tear my knicker
Put am for my head o
Abeg o
For your case
I run kilometre ah
Give me sugar,
I give you ginger ah
Show me body
I show you the money ah
Anita come touch my knicker ah ah
Ah ah
Ah say
Ah say
Ah ah
Ah say
Ah ah
Ah say
Ah ah
Ah say
99 you turn 19
One pikin wey fine like this o
Wetin you put for your stew
Wey make me dey dance like this o
Oya carry me come go see your mama,your papa
Make i tell them say Monica water na matter
My pastor he hold the ring make we connect o(connect o)
Your love dey sweet me ride me like motor (like motor)
And i shout ebelebe egbuo you burst my brain o
Baby you burst my brain o
(My brain o ah)
For your case
I run kilometre ah
Give me sugar,
I give you ginger ah
Show me body
I show you the money ah
Anita come touch my knicker ah ah
Ah ah
Ah say
Ah say
Ah ah
Ah say
Ah ah
Ah say
Ah ah
Ah say