Babaa (Explicit)歌词由Kwesi Gold演唱,出自专辑《Babaa (Explicit)》,下面是《Babaa (Explicit)》完整版歌词!
Babaa (Explicit)歌词完整版
Nɛ mɛfɔ
Nɛ mɛfɔ
Ŋdi kanyã lɛ aba dzi
Ma tsɔ nye nya na Mawu
Ekpɔ ta nyɛ ɛyɛ mɛfɔ
Nusikɛ wo wɔ la aɖe ma teŋu agblɔe o
Nɛ mɛfɔ
Nɛ mɛfɔ
Ŋdi kanyã lɛ aba dzi
Ma tsɔ nye nya na Mawu
Ekpɔ ta nyɛ ɛyɛ mɛfɔ
Nusikɛ wo wɔ la aɖe ma teŋu agblɔe o
So I go go thousand miles away
And I go tell them say na you dey for me
And I go run go come to the east side and say
And I go tell them say na you run am for me
So I say babaa
You dey shawer your grace
E no be today
Eno be today
Oshey babaa oh
So I say babaa
You dey shawer your grace
E no be today
Eno be today
Oshey babaa oh
Carry me on eagle wings
Take me far away eh
Lift me up from all these troubles
Cause e long e tey eh
My people wey know the story
They go try relate
Through the storm I never fumble
Gidigba we dey eh
They dey wish we fall but we keep standing
Alhamdulillah see we keep shinning
They dey wish we fall but we keep standing
Alhamdulillah see we keep rising
So I go go thousand miles away
And I go tell them say na you dey for me
And I go run go come to the east side and say
And I go tell them say na you run am for me
So I say babaa
You dey shawer your grace
E no be today
Eno be today
Oshey babaa oh
So I say babaa
you dey shawer your grace
E no be today
Eno be today
Oshey babaa oh