笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 15:30 | 星期四

Time Go Tell歌词-Bigvie&Browny Mix

Time Go Tell歌词由Bigvie&Browny Mix演唱,出自专辑《Time Go Tell》,下面是《Time Go Tell》完整版歌词!

Time Go Tell歌词

Time Go Tell歌词完整版

Ehy oh na na na na yeah

Bigvie tide!!

Bigvie tide!!

Bigvie tide!!

Bigvie tide!!

(Browny on the mix)

Yeah yeah yeah

(Gbau)

Everytime I wake up in the morning me I go down on my kneels and I pray to God for blessings

I no get any person wey fit to help me on this so I pray to God for mercy

Maje Kin shishe

Na why I dey pray ti mon Kigbe

Ontop my matter eledumare Dide

As I dey find watin I go chop o majekin shishe

Omo na my lane me I dey

Na my hustle I face

E go set but na time go tell

Anyhow wey e be

Anything wey you see

No loosegard make you cheer yourself up

Nobody go dey when the story dey tasteless

I no be your blood if you sabi the road tio de le gbemidebe

As the matter dey be now I'm ready to do bad

As long as the bad go bring Muller

Make I dey okay living good life

Bless my hustle as the boy dey strive

I don carry load moti japa nle

I'm ready to follow watin elders say

Buckling my shoe make I run my race

Because I don't want anybody to take my place

Fight Sapa by myself nobody go fight am for me

If I hustle kin ra moto nobody go ride am for me

Won make mama proud See my kind of hustling

If you start paying your own bills wa mor nkan tounpe ni okunrin (ye ye)

Edumare shower your blessing

Loju awon toun ti fimi she esin

Make I become better person

Make I blow like king badoo and wizzy yee

Omo na my lane me I dey

Na my hustle I face

E go set but na time go tell

Anyhow wey e be

Anything wey you see

No loosegard make you cheer yourself up

Nobody go dey when the story dey tasteless

I no be your blood if you sabi the road ti o de le gbemidebe

Kowo nla nla ko wole wa fame suure tete ko come

Otipe toun ti so funmi pe olorire ni ma turn

Woni mio need Lati kanju I have to wait for my turn

Jen Palemo fun greatness toba de he have to feel at home

Laye mio le gba ibi giga na my position

If I keep calling baba God one day be go pick my call

Ati she orire laye E no base on religion

Alafia, Fame ,Money come Woo mole handle threesome

Aani gbawo nima lowo oro yen kamilara gan

At this my age kin tu shi broke oro yen kami Laya gan

Moshey legal ati illegal work Ewo lao she ri

But sapa still dey battle us benipe asheri

I no won dey fall for them when my mate dey ball

Kemi nor gbowo temi nor jade kajo ma ball

Ki orin mi ma top leverywhere ati round the world

Koun ma kawo soke funmi biti oga boss

she ri

But sapa still dey battle us benipe asheri

I no won dey fall for them when my mate dey ball

Kemi nor gbowo temi nor jade kajo ma ball

Ki orin mi ma top leverywhere ati round the world

Koun ma kawo soke funmi biti oga boss

Omo na my lane me I dey

Na my hustle I face

E go set but na time go tell

Anyhow wey e be

Anything wey you see

No loosegard make you cheer yourself up

Nobody go dey when the story dey tasteless

I no be your blood if you sabi the road ti o de le gbemidebe

(Omo na my lane me I dey

Na my hustle I face

E go set but na time go tell

Anyhow wey e be

Anything wey you see

No loosegard make you cheer yourself up

Nobody go dey when the story dey tasteless

I no be your blood if you sabi the road ti o de le gbemidebe)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef45dVVA9BglXVAMAAA.html

相关推荐

  • Elemental (Explicit)歌词-akuma

    Elemental (Explicit)歌词-akuma

    Elemental (Explicit)歌词由akuma演唱,出自专辑《Elemental (Explicit)》,下面是《Elemental (Explicit)》完整版歌词! Elemental (Explicit)歌词完整版 Sai m...

  • JEWFY SAMPLE CHALLENGE歌词-J.Night

    JEWFY SAMPLE CHALLENGE歌词-J.Night

    JEWFY SAMPLE CHALLENGE歌词由J.Night演唱,出自专辑《FXXK IT ALL》,下面是《JEWFY SAMPLE CHALLENGE》完整版歌词! JEWFY SAMPLE CHALLENGE歌词完整版 JEWFY ...

  • 这是梦 (cover: 李雨儿)歌词-玫九儿

    这是梦 (cover: 李雨儿)歌词-玫九儿

    这是梦 (cover: 李雨儿)歌词由玫九儿演唱,出自专辑《玫九儿翻唱集》,下面是《这是梦 (cover: 李雨儿)》完整版歌词! 这是梦 (cover: 李雨儿)歌词完整版 这是梦...

  • 谓风 (其他)歌词-洛河&慕晨c

    谓风 (其他)歌词-洛河&慕晨c

    谓风 (其他)歌词由洛河&慕晨c演唱,出自专辑《》,下面是《谓风 (其他)》完整版歌词! 谓风 (其他)歌词完整版 词:上河曲:willen编曲:willen果子,光女:婆娑烟...