笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 04:57 | 星期五

Jagajaga歌词-Sunny Neji

Jagajaga歌词由Sunny Neji演唱,出自专辑《Limitless Clubbing, Vol. 47》,下面是《Jagajaga》完整版歌词!

Jagajaga歌词

Jagajaga歌词完整版

I don pass Ten I don pass Twenty

I don pass even Thirty sef

Time don reach for to marry

Na him I face village

Dem say village na dem sabi love

Dem say village girl go take care of me

So kiakia I don land village

Kiakia I don marry my wife

KiaKia I carry am come town

KiaKia we don settle down oh

Make we do as husband and wife dey do oh

Wahala

Palava

Wahala wear cover shoe eheh

Wahala

Ololo

Palava

I want to chop Ogbono soup today

Wahala

Palava

Wahala carry hand bag eh

Wahala

Ayaya

Palava

My village girl e don comot for gear oh

Clear road for jagajaga

Oh comot for road for jagajaga eh

Clear road for jajajaga

My village girl e no get brake oh

Clear road for jajajaga

I say comot for jagajaga

Clear road for jajajaga

My village girl e don psychedelic oh

Clear road for jajajaga

Jagajaga Jagajaga

My village girl e don become Oyinbo

White

Clear road for jajajaga

Comot for for jagajaga Eh

All my friends dem don run away

All my neighbors be my enemy

Now I know

Good character no be village monopoly

Bad character no be township

Woman wey good e good oh

Woman wey bad e bad oh

E no matter whether na village or town e come from

Make we do as husband and wife dey do oh

Wahala

Ololo

Palava

Wahala wear cover shoe eheh

Wahala

Ayaya

Palava

I want to chop Ogbono soup today

Wahala

Ololo

Palava

Wahala carry hand bag ehoh

Wahala

Ayaya

Palava

My village girl e don comot for gear oh

Clear road for jagajaga

Comot for road for jagajaga eh

Clear road for jajajaga

My village girl e no get brake oh

Clear road for jajajaga

I say comot for jagajaga eh

Clear road for jajajaga

My village girl e don psychedelic eh

Clear road for jajajaga

Make una comot for road for Jagajaga Jagajaga oh

Clear road for jajajaga

My village girl e don become Oyinbo ei

White

Clear road for jajajaga

Comot for for jagajaga

Clear road for jajajaga

My village e don enter town oh

Clear road for jajajaga

Make una comot for jagajaga oh

Clear road for jajajaga

My village girl don become lady

Clear road for jajajaga

My village begin chop spagehiti

She no dey chop am before oh

My village don dey chop salad oh

I surprise oh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef464VVA9BgBbVgcE.html

相关推荐

  • Jagajaga歌词-Sunny Neji

    Jagajaga歌词-Sunny Neji

    Jagajaga歌词由Sunny Neji演唱,出自专辑《”RNB Grooves, Vol. 9”》,下面是《Jagajaga》完整版歌词! Jagajaga歌词完整版 I don pass Ten I don pass Twenty...

  • Tolotolo歌词-Sunny Neji

    Tolotolo歌词-Sunny Neji

    Tolotolo歌词由Sunny Neji演唱,出自专辑《”RNB Grooves, Vol. 9”》,下面是《Tolotolo》完整版歌词! Tolotolo歌词完整版 Tolotolo Where you dey go This y...

  • Tolotolo歌词-Sunny Neji

    Tolotolo歌词-Sunny Neji

    Tolotolo歌词由Sunny Neji演唱,出自专辑《World Music Vibez and Grooves, Vol. 32》,下面是《Tolotolo》完整版歌词! Tolotolo歌词完整版 TolotoloWhere you...

  • Oruka歌词-Sunny Neji

    Oruka歌词-Sunny Neji

    Oruka歌词由Sunny Neji演唱,出自专辑《Triptych Records AfroPop, Vol. 1》,下面是《Oruka》完整版歌词! Oruka歌词完整版 Oruka ti d'owo naaDi ololufe re ...

  • Varpunen jouluaamuna歌词-Vesa-Matti Loiri

    Varpunen jouluaamuna歌词-Vesa-Matti Loiri

    Varpunen jouluaamuna歌词由Vesa-Matti Loiri演唱,出自专辑《Hyv joulua》,下面是《Varpunen jouluaamuna》完整版歌词! Varpunen jouluaamuna歌词完整版 Varp...

  • 悔やむと書いてミライ歌词-25時、ナイトコードで。

    悔やむと書いてミライ歌词-25時、ナイトコードで。

    悔やむと書いてミライ歌词由25時、ナイトコードで。演唱,出自专辑《悔やむと書いてミライ/携帯恋話/ジャックポットサッドガール》,下面是《悔やむと書いてミラ...

  • 三生缘三世情 (伴奏)歌词-东亮&云淡风轻

    三生缘三世情 (伴奏)歌词-东亮&云淡风轻

    三生缘三世情 (伴奏)歌词由东亮&云淡风轻演唱,出自专辑《三生缘三世情》,下面是《三生缘三世情 (伴奏)》完整版歌词! 三生缘三世情 (伴奏)歌词完整版 作词:张...

  • 三生缘三世情歌词-东亮&云淡风轻

    三生缘三世情歌词-东亮&云淡风轻

    三生缘三世情歌词由东亮&云淡风轻演唱,出自专辑《三生缘三世情》,下面是《三生缘三世情》完整版歌词! 三生缘三世情歌词完整版 作词:张立艳/云淡风轻(赵二平...