笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 04:10 | 星期六

WAR MACHINE (Explicit)歌词-Rema&Odumodublvck

WAR MACHINE (Explicit)歌词由Rema&Odumodublvck演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《WAR MACHINE (Explicit)》完整版歌词!

WAR MACHINE (Explicit)歌词

WAR MACHINE (Explicit)歌词完整版

WAR MACHINE (Explicit) - Rema

Lyrics by:Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/Cubeatz/Klimperboy

Composed by:Alexander Lustig/Michael Hunter

Produced by:Alex Lustig/London

Another banger banger banger

Kor-kor-kor rema na you be that na me

I don come again with another one oshey

Wahala I like wahala

Shebi you dey find my trouble shey you like wahala

Who I go kpolo who I go

Who I go who I go kpolo

Who I go pin for corner put

Am for choke hold

Try me make I for give you spanking like okpo

E don tey since I tell una say I be commando

Who be you I no come here miamanau mhm

Drive them crazy like kabu-kabu mhm

Always come first like my name na abu mhm

Give them mm-mm-mm

Another one mm-mm-mm

I dey pepper dem mm-mm-mm

E dey pain dem mm-mm-mm

Raise am raise am

Ahh blvck sheep forever blvck sheep for life

Izgaaju till we kpeme antiworld gangsters

Ge records you get me odumodublvck

Ayy native ahh

Look at my eliminations

Anenih focus on their blood I am not done

Dem no get nepa na my light demma feed on

Remy the tip is all you put she dey give up

Oya choke am like hicup

Foul play red card referee no fit book us

Kalamantus fall out with your bazoo-bazoo

Balotelli why always me

I score the shanga with yanga your papa

Hulabalu can you

Subdue bend am she dey call me shallipopi I

Confuse confuse

I dey load gun like I'm paranoid

From lagos I fire e reach illinois

Jiggy boy I go pull up in expensive toy

Like burna boy okala madu okala muo

Who dey who dey who be you okala muo

I no come here miamanau mhm ayy

Drive them crazy like kabu-kabu mhm ooh

Always come first like my name na abu mhm

Give them mm-mm-mm ahh

Another one mm-mm-mm grrt grrt

I dey pepper dem mm-mm-mm

E dey pain dem mm-mm-mm

Omo I go give them mm-mm-mm

Another one mm-mm-mm grrt

I dey pepper dem mm-mm-mm

E dey pain dem mm-mm-mm

Remy boy

Kala

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef467VVA9BQ1aVAoBDQ.html

相关推荐

  • YAYO歌词-Rema

    YAYO歌词-Rema

    YAYO歌词由Rema演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《YAYO》完整版歌词! YAYO歌词完整版 YAYO - Rema以下歌词翻译由微信翻译+文曲大模型提供Lyrics by:...

  • MARCH AM歌词-Rema

    MARCH AM歌词-Rema

    MARCH AM歌词由Rema演唱,出自专辑《HEIS (Explicit)》,下面是《MARCH AM》完整版歌词! MARCH AM歌词完整版 MARCH AM - RemaLyrics by:Divine IkuborComposed...

  • Summer (R3hab & Ummet Ozcan Remix) (混音)歌词-Calvin Harris

    Summer (R3hab & Ummet Ozcan Remix) (混音)歌词-Calvin Harris

    Summer (R3hab & Ummet Ozcan Remix) (混音)歌词由Calvin Harris演唱,出自专辑《Best of EDM 2015》,下面是《Summer (R3hab & Ummet Ozcan Remix) (混音)》完整...

  • 中国人的宣言 (Single Version)歌词-华语群星

    中国人的宣言 (Single Version)歌词-华语群星

    中国人的宣言 (Single Version)歌词由华语群星演唱,出自专辑《在线热搜歌曲系列10》,下面是《中国人的宣言 (Single Version)》完整版歌词! 中国人的宣言 (Sin...