God Abeg歌词由Wizpec&Boyblizz演唱,出自专辑《Good Things Takes Time》,下面是《God Abeg》完整版歌词!
God Abeg歌词完整版
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess
God Abeg
Man no relent
So many things wey dey make man dey vent
But man no go rest
Paid all my dues, so many trials
And so many test
Cross On my Shoulder, Pain for my head
Save me from enemies, save me from Friends
So many Palanga
So many Fears
Only you wey dey guide &dey watch all
My steps
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess
Baba God me I know you know me no want wahala
You de trace my steps all day you de gimme desire
U de make me Dey see far
Make me Dey jigga
U de play my guitar
Small boy turn bigger
Ohh god
No let me fall inside there pit oo there pit oo
Oh lord nah u de make me Dey commit I submit oo
Oh God no let me fall inside their pit oo their pit oo
Oh lord nah you de make me de commit oo I submit oo
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess
Oya God Abeg
Take all the stress
Before I do things
Wey go make me regret
Bless all my friends
Make we dey flex
Save us from Mess