Jubilate歌词由Kor-b演唱,出自专辑《Jubilate》,下面是《Jubilate》完整版歌词!
Jubilate歌词完整版
Oh no
Oh no ooooo
Ahahahah
(First verse)
Dapada Dapada Dapada Dapada
Where the carnival
Won ro kpe owo tan
Won ro kpe owo tan
Gbe won l'handicap
No be everybody wey you see love you o
Getti small circle
Alhamdulilahi (modupe)
People wey no send me don love me so
Shey eri nkan
You see so
(Chorus)
Ooooo ahh
Make I celebrate
Leave me make I Jubilate o
You sef don try
You sef don try
Celebrate o
Won fe ka sun sesin
Won fe ka sun sesin
Won fe celebrate o
For this place I go Jubilate o
ahh
Make I celebrate
Leave me make I Jubilate o
Won le won ba
Won le won ba
For this place o
Won fe ka sun sesin
Won fe ka sun sesin ooo
celebrate o
For this place I go Jubilate o
(2nd verse)
This life is too short
This life is too short why you wan Dey cry
For this place I go know
Wetin you want to show
Shey o gbo mi
Shey o love mi oo
I go high e high e high e high e high ahhh
Make life no chop you
Me sef wan chop o
I go high e high e high e high e high ahhh
Make life no chop you
Me sef wan chop o
(Chorus)
ahh
Make I celebrate
Leave me make I Jubilate o
You sef don try
You sef don try
Celebrate o
Won fe ka sun sesin
Won fe ka sun sesin
Won fe celebrate o
For this place I go Jubilate o
ahh
Make I celebrate
Leave me make I Jubilate o
Won le won ba
Won le won ba
For this place o
Won fe ka sun sesin
Won fe ka sun sesin ooo
celebrate o
For this place I go Jubilate o
Written by Adebayo Adekola