Born in Trenches (Explicit)歌词由gr8_valid演唱,出自专辑《Born in Trenches (Explicit)》,下面是《Born in Trenches (Explicit)》完整版歌词!
Born in Trenches (Explicit)歌词完整版
gr8_valid make I do majic
oge majic stand up on your feet
Born in Trenches
Nigga's no dey hear please
when I take pics
broda man you go see zinc
born in trenches
many things my eyes don see
for this ghetto my eyes don bleed
oluwa help me please....
Aya nwa trenches
MAJIC
Abum poor boy from trenches
mbata na ogbe m lightia up ka matches
o si na poverty m na eshi ka armpit
mana m nwere mic m na agu ka pastor nuo na porpit
after hearing all this, m si ya fuck it
I will prove you wrong, one day I will make it
one day I go make am
no be every Emeka dey make am
but I'm different shey you hear am
forget about then, na old era
nyem mu pounds were naira
ahead ahead ka okada
I go leave trenches, si ya waka
cus e don dupe me likee maga
e don dupe me
by taking all my riches
bunye zie m otutu witches
I don suffer, agba Nye lemu film
na life troubles, no be movies
you no get money you dey do diongs
stop now or they go see you finish
papa I dey on my knees
nyem m ego m ga eji na akwo bills
Kam soro nigga's na aku drip
Louis Vuitton or Gucci
ndi ji ego na eme Ife
anyi bata esi anyi rebe Ife
oluwa mee ka anyi bute Ike
ka anyi soro fa mebe ife...
ka anyi soro fa mebe ife...
Born in Trenches
Nigga's no dey hear please
when I take pics
broda man you go see zinc
born in trenches
many things my eyes don see
for this ghetto my eyes don bleed
oluwa help me please
Born in Trenches
Nigga's no dey hear please
when I take pics
broda man you go see zinc
born in trenches
Lord elevate me
chasing riches till RIP ×2
chasing riches till RIP (Rest in peace)
my prayers everyday bu RTID (Rich Till I Die)
withdrawal and transfer with my POS
EFCC gide gi ha entiye gi na ime cell
nobody to bail
odize ka edi died
mama go dey ves
chukwu olisa sendia help
or my son will be gone
nigga's eburu gun
police ahu riot
ha nille eburu run
cus bullet go dey rush
iroko tree don fall
government do reform
cus we don loose our son
but I'm filled with God's love
I came out without hurt
na ime cell lu no ball
but I burst their head like bomb
trenches boy don start to dey ball
thank God say I no give up
now money don surplus
I don elevate my trenches boys
some say na fraud
some say na ritual
I thank you Lord for elevating the boy...
Born in Trenches
Nigga's no dey hear please
when I take pics
broda man you go see zinc
born in trenches
many things my eyes don see
for this ghetto my eyes don bleed
oluwa help me please.....
MAJIC